Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
🚨ZLATAN, MAYORKUN “PAYPAL” VISUALIZER OUT NOW🚨
175,792 Aufrufe • vor 4 Monaten •via X (Twitter)
34 Kommentare

This song would have been a hit if it was released 2019

E get wetin Zlatan promise himself to buy this year

@hushemmy18 Walahi Zlatan good gan😂🔥

this song deserved way moreeeeee

Omo who be that mustafa wey Zlatan dey always prove to sev 😂😂😂

ZANKU WHAT A GUY

@waxzyy_ I think say mayorkun don resign from music

Afro-rubblsh flopp, zlagba & gbayorkun are in their No-Hit Era 😂 Now playing Iceman by dammy krane 🔥

W ZTTW, these fits are hard

Werey you can never get hit like idk and Cash App again

Why Zlatan delay the video , him be hot cake now 🎂 We don miss Mayorkun sha 😤😤

My jam 😂😂❤️ ibile is very troublesome

Underrated song 😮💨

I gatz go find this portable part 😅

Mayor ❤️

afro-yahoo , zlagba wey dey gba listening to iceman by dammy krane

@kulosaoflondon my song😛.

Fuck off man!!! 🔥🔥🔥🔥 Zlatan!!! Mayor!!! 🎉🔥🔥🔥

Zlatan just Dey use music video promote en clothing brand

Omo may the song sha blow and break Charts🙏Streaming ASAP

World presido⚡⚡

@Michael66425732 4rm Cash app to PayPal zlatan 🔥.. on a real zlatan sabi jump on songs… he go sha wan collect ur song na only Wizkid on gree for am 😂 😂

My first on that album SOH

Mayor!!

@Ifalolu001 What took you so long @Zlatan_Ibile

When dem sing this one?

Oba collabo zlatan dey always give me joy with his style of rap man

I don’t like how Mayorkun and Wizkid career ended😩💔

I think say Zlatan dn quit music

One of my faves on the album SOH👑

Mayor e good gan. But ha no dey consistency

Listen to my Jam KITIGBE

Okay, this sounds great

All this one deh their asake era






