正在加载视频...
视频加载失败
Zlatan too like Peller😂❤️
32 条评论

Person wey dey use shayo reason peller 😂😂😂

If Peller hand catch Gehgeh today- he say make Peller no marry but he secretly go marry.

If you follow peller mouth you go dash your last card

Peller go use Brain remake him wedding money back for this Soso marriage

I don see why him say him go lock up Lobistar

The way Peller connects with people everywhere he goes is something special. Zanku love is real.

Baba go soon start twitch cause that eye day subs ooo 😂 😂

Them from one village na why dem no sabi speak English 💔😂

It’s all ❤️💯

Omo i gaz dey learn this peller aura🥺🥺🥺

This Mann

peller is big una no rate am na why

Zlatan knows how to show love to everybody not only peller, Have you not seen him and Crater before?

He like him die even you are you no like peller

Be like OBO nor go the wedding

Zlatan like everybody

Zlatan actually love everyone

Zlatan too dey spread love

Zlatan no even try hide am 😂 Peller’s energy just dey catch everybody wey close… this one na pure vibes only 🔥❤️

Zanku na real street boy 😂

Is real

Peller vibes that why na

Original

They literally have the same vibe.

This boy get grace oi

🤣🤣🤣

Nothing you fit tell me Baba lase don dey alright 🤣

Let’s connect Active

Blood

Zlatan like this e cap ooo

Everyone loves him

Who no like Peller
相关视频
I like as Zlatan drag Peruzzi go store ZTTW STORE😂 he too nonchalant😂🔥
DavidoPolice
410,846 次观看 • 4 天前
