正在加载视频...
视频加载失败
Zone of life!!🤣🤣🤣
60,077 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)
10 条评论

Na the gist wey bring them together go latter scatter them 😂

You see that part of greeting you and then going ahead to insult you Yoruba women are best at it. My mum’s sho neighbour Iya Ade was notorious for it so much so that I was worried whenever she greeted me well

Na every adugbo they get this combo 😂😂

@Ajokeaadee Ayeraye ijinle ife 😀😀😀

Na only Wealthy man estate no get this kinda joint 😂😂…

Nitori gist make she carry 4 breads dey go 😂

😂😂😂😂if them reasons your matter for this kind gathering sope Otilor

And when dem fight, too many secrets go open

Hahahaha. You are indeed in the light. It's inside light they gossip about others abi😀😀😀😀

Mama Deola don find gist partner for Nollywood. Na wa ooo. 😂
相关视频
Sensitive content
The distract of my life!! 🤣🤣
Payo
57,901 次观看 • 1 年前
Sensitive content
Dude ram for his life 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Amaka
606,953 次观看 • 1 年前
