Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

60,077 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

10 Kommentare

Profilbild von Abiola of Lagos 🐺
Abiola of Lagos 🐺vor 1 Jahr

Na the gist wey bring them together go latter scatter them 😂

Profilbild von TiredNigerian☹️
TiredNigerian☹️vor 1 Jahr

You see that part of greeting you and then going ahead to insult you Yoruba women are best at it. My mum’s sho neighbour Iya Ade was notorious for it so much so that I was worried whenever she greeted me well

Profilbild von Àkejuú
Àkejuúvor 1 Jahr

Na every adugbo they get this combo 😂😂

Profilbild von President Eniola Daniel 🫡
President Eniola Daniel 🫡vor 1 Jahr

@Ajokeaadee Ayeraye ijinle ife 😀😀😀

Profilbild von Awoyera Oladoyin
Awoyera Oladoyinvor 1 Jahr

Na only Wealthy man estate no get this kinda joint 😂😂…

Profilbild von TheOnlyAyokanmi💎🧡(Ø,G)
TheOnlyAyokanmi💎🧡(Ø,G)vor 1 Jahr

Nitori gist make she carry 4 breads dey go 😂

Profilbild von A$AP SHIBAJ
A$AP SHIBAJvor 1 Jahr

😂😂😂😂if them reasons your matter for this kind gathering sope Otilor

Profilbild von E-MAX EEZZYY🌟
E-MAX EEZZYY🌟vor 1 Jahr

And when dem fight, too many secrets go open

Profilbild von Abebi3
Abebi3vor 1 Jahr

Hahahaha. You are indeed in the light. It's inside light they gossip about others abi😀😀😀😀

Profilbild von Pentacles
Pentaclesvor 1 Jahr

Mama Deola don find gist partner for Nollywood. Na wa ooo. 😂

Ähnliche Videos

The distract of my life!! 🤣🤣
0:42

Sensitive content

The distract of my life!! 🤣🤣

Payo

57,907 Aufrufe • vor 1 Jahr

Dude ram for his life 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
1:55

Sensitive content

Dude ram for his life 🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Amaka

607,086 Aufrufe • vor 1 Jahr