正在加载视频...

视频加载失败

20,520 次观看 • 6 个月前 •via X (Twitter)

33 条评论

MOEFASA 的头像
MOEFASA6 个月前

TITLE OF THE SONG IS CHO CHO CHO BOYS BY ME FT @Fatboy__E 🙏🏿❤️ ABEG MAKE UNA HELP ME STREAM

🦁🪽 的头像
🦁🪽6 个月前

@Fatboy__E Oil choke my head even one drop en no go touch their cup!!!!!!!!!!!

Stallion beezy 的头像
Stallion beezy6 个月前

OD If that person di€ today, would you be satisfied with the last conversation you had with them ???❤️‍🩹😎

Oladimeji Aliyu 的头像
Oladimeji Aliyu6 个月前

It looks easy but difficult, real live matters

Fayakun 的头像
Fayakun6 个月前

This one tap

mrzerob488🎱🇳🇬 的头像
mrzerob488🎱🇳🇬6 个月前

Cho Cho Cho boys dem go advice but nor fit actually do anything, na dem get this gbedu.

Rayandl.† 的头像
Rayandl.†6 个月前

All this agriculture wey dey give boys confidence go soon off

Timothy 的头像
Timothy6 个月前

e enter

WħizNad 的头像
WħizNad6 个月前

OD

YAPPAZINI 🅿️🔴💥 的头像
YAPPAZINI 🅿️🔴💥6 个月前

Cho cho cho boys !

ZeeNO ⚙️ 的头像
ZeeNO ⚙️6 个月前

CHAI 😂 As I nor hear the first time na him I say make I come again 😂 MEN WEH DEH GIVE JOY U DEH HEAR AM PURE 💯🫡

Nelson 的头像
Nelson6 个月前

OD, I say make I ask you o. Jesus boy suppose dey smoke weed?

YahyaFerrari 的头像
YahyaFerrari6 个月前

Wait Fatboy and zoot na 2 different people

zoned OUT 的头像
zoned OUT6 个月前

Active massive

onazzybest 的头像
onazzybest6 个月前

FC na baba ooh

big boobs 的头像
big boobs6 个月前

Idolo make I drop account number for blessing na

Richard 的头像
Richard6 个月前

@grok who’s that rapper

Chulosk!!🐎💫 的头像
Chulosk!!🐎💫6 个月前

ODUMO I STILL DEY EXPECT OO 🥹 BLACK SHEEP FOREVER BLACK SHEEP FOR LIFE IT’S 9073277283 OLAWALE MIRACLE OPAY TILL WE KPEME ODUMODU BLAAAAACKKK!!! 🥹🥹🥹🙏🏽

nwapho 的头像
nwapho6 个月前

Hard 🔥🔥

Big Perfect 的头像
Big Perfect6 个月前

Kala

Àsàkẹ́🇳🇬👑 的头像
Àsàkẹ́🇳🇬👑6 个月前

101 💯

Ibukun davis 的头像
Ibukun davis6 个月前

Odumodu black

Sini 的头像
Sini6 个月前

My idol help me make I change my android to iPhone 13 abeg the shading don too much my idol help your boy

worldentert5💯💙🪡 的头像
worldentert5💯💙🪡6 个月前

Odm

LOKI D BARSGUARDIAN 的头像
LOKI D BARSGUARDIAN6 个月前

Gun boat flow na him you wan steal again

DANNIGUNZ 的头像
DANNIGUNZ6 个月前

Omo😤🔥🔥🔥

Vulture (Private) 🦅 的头像
Vulture (Private) 🦅6 个月前

ZOOT!!!

Vulture (Private) 🦅 的头像
Vulture (Private) 🦅6 个月前

Harddd!

O B I N N A - Obitwice 的头像
O B I N N A - Obitwice6 个月前

We are in trouble!!! Omo see flows 😫 🔥 Just feature Ajebo Hustlers e don finish!

Manuel 💙 的头像
Manuel 💙6 个月前

Fat boy get bars brrr... 🥶😬

King phora 的头像
King phora6 个月前

The only🔥 🔥 🔥 i n dis video na d Igbo smoke

ZeeNO ⚙️ 的头像
ZeeNO ⚙️6 个月前

GIVE THOSE ONE CHANCE THIS MAN SELF NA BLOOD ❤️

OMO IYA ALASHO 的头像
OMO IYA ALASHO6 个月前

Fatboy dey drop bars on G🫣🫠

相关视频