DAVIDO-Heir✨'s banner
DAVIDO-Heir✨'s profile picture

DAVIDO-Heir✨

@DavidoHeir15,458 subscribers

her fav rite artist na Davido🇧🇪🌎🐐 , Skin • Hair • Fashion • Music 🎶 | Lifestyle Content | PR Friendly 📩

Shorts

Giving credit to one person is just hypothetical honestly,you could’ve even ignored the questions. But if una no love Davido, we his fans no dey take am play. You saw how happy he was when you showed up at his wedding ,Normally I no dey pick sides because nothing concern me… but you fuck up big time. I actually dey rate you before. You don old pass some rubbish ! Wetin the upcoming go Dey learn from you now ?

665,645 views

Dear EFCC Nigeria it’s like you people are now worse than SARS. Imagine this guy losing his life out of fear, jumping from a four-storey building 😔 Even if you want to arrest, do it peacefully. Stop making people scared! Nigerians fit wake up one day cancel una like #EndSARS, and it won’t be funny. May his soul rest in peace 💔

338,169 views

Ahh, imagine how people insulted Cubana Chief Priest yesterday in Abuja where he went to perform 😭 I think Nigerians aren’t really happy with him since he joined the City Boy movement 😒💔

87,375 views

I like as una Dey pretend like say una no know say today na my birthday 🎉 😒🤣

169,214 views

So the Mirabel na even wizkid fc ?no wonder dem sabi lie for that fanbase 💔😏

55,409 views

Omah Lay abeg na… watching this video and many things just dey ring for my head now 😒

65,537 views

Videos