
BIG TEe Gentle Stubborn
@GStubborn10434 • 5,514 subscribers
follow my WhatsApp channel https://t.co/zyaigwKlVT
Shorts
Videos

When Tunde Perry Wizkid ❤️🐐 Vs When Tunde Perry meet Davido 😂
BIG TEe Gentle Stubborn192,907 görüntüleme • 2 gün önce

Geh Geh don whine VDM 😂 Geh Geh no follow VDM advice oo. Geh Geh sister don finally reply VDM video, say she never receive one naira from Geh Geh. She even talk say Geh Geh no give her any 5M oo. 😂😂 How VDM go expect Geh Geh, wey be financial expert, to give him sister wey no do anything for am 5M? 😂 That one go be big financial mistake now. 😂😂 Geh Geh reply tomorrow go too sweet! 🤣
BIG TEe Gentle Stubborn183,596 görüntüleme • 5 gün önce

Burna boy world diddy day Mr 7 How 35-year-old man like Burna Boy go sit down on another grown man’s lap, fall asleep on his body, and hug am this tight? 😭😂and the man Dey use hand rob him back ? I don’t know who the man is to him, but you can greet and show affection to someone without sitting on their lap, lying on their body, and hugging them like this.
BIG TEe Gentle Stubborn134,450 görüntüleme • 26 gün önce

This tweet pain Burna Boy fans for body. Make una continue to cry for comment section 😂😂😂 As una no wan tell Burna Boy the truth, we go help una tell am the truth. How 35 years old man go carry cultist matter for head reach the point wey he go customize him Bugatti with cultist name 7 7? 😭😂 I never see 35 years old man wey foolish and senseless like this burna boy before. Burna Boy, you suppose don know better by now. 5 years from now, the fool go clock 40 years, and una still no go allow anybody talk about him personal life without crying. 😂😂😂 DJ Cuppy never even reach Burna Boy age when people dey drag am say she never marry. But if we drag Burna Boy say he never born, una go begin cry for comment section. Make una continue to cry. We never finish! 😂😂😂🔥
BIG TEe Gentle Stubborn59,328 görüntüleme • 27 gün önce

Na God go bless Erigga for this tweet Davido papa name no even Dey among the Richest men in the world 🌎 27 Black Billionaires on Forbes 2026 World's Richest List 1. Aliko Dangote - $28.5B 2. Alexander Karp - $13.4B 3. David Steward — $12.4B 4. Abdulsamad Rabiu - $11.2B 5. Robert Smith - $10B 6. Mike Adenuga - $6.5B 7. Michael Jordan - $4.3B 8. Patrice Motsepe - $4.3B 9. Oprah Winfrey - $3.2B 10. Jay-Z- $2.8B 1l. Adebayo Ogunlesi - $2.5B 12. David Grain - $2.3B 13. Strive Masiyiwa - $2.IB 14. Magic Johnson - $1.6B 15. Tiger Woods - $1.5B |
BIG TEe Gentle Stubborn105,623 görüntüleme • 2 ay önce

Iceking Ochacho wan use Champz chase clout and trend. 😂😂😂 Money wey Ochacho don use do giveaway to promote him son career don pass the money Iceking dey make from him music. 😂 Champz can beat his chest and say “I did it on my own” without the help of his father. But Iceking no fit brag like that because him father dey use giveaway build him career, wey still no go anywhere. 😂😂 Giveaway no go force people to stream him music. Make he drop better songs and stop all those giveaways. Champz is bigger than Iceking and Ochacho. 😂😂
BIG TEe Gentle Stubborn101,952 görüntüleme • 2 ay önce

Erigga done give davido new nick name 😂😂 Slovido😂😂😂😂
BIG TEe Gentle Stubborn83,515 görüntüleme • 2 ay önce

Me wey done meet Wizkid 2019 😂😂 See evidence oo
BIG TEe Gentle Stubborn95,163 görüntüleme • 2 ay önce

Police done finally arrest the artist wey wan spoil afrobeat 🤣🤣 Free Davido
BIG TEe Gentle Stubborn41,245 görüntüleme • 1 ay önce

Peller and his crew just realized CHAMPZ is far ahead of Iceking 😂😂 Peller tried to boast that Iceking Ochacho has more streams than Wizkid’s son CHAMPZ, only to get shocked when he found out that Wizkid’s son already has a song with over 8 MILLION streams 😭
BIG TEe Gentle Stubborn53,655 görüntüleme • 1 ay önce

Davido tweet him and all his 30bg are running mad 😂😂😂😂😂 The pressure is getting worst o
BIG TEe Gentle Stubborn50,985 görüntüleme • 1 ay önce

Hit for hit, I challenge all the 30BG to list 100 well-known Davido hit songs and quote this video. 😂 I’ll list 102 Olamide hit songs that everybody in Nigeria can sing word for word once the DJ plays them anywhere. Young or old, Nigerians know these songs. 🔥
BIG TEe Gentle Stubborn68,050 görüntüleme • 2 ay önce