Timi Boss's banner
Timi Boss's profile picture

Timi Boss

@temile_timidy108,956 subscribers

Shorts

1 cut our millions 😂 Flex 1 boom 💪💥✅🥂 We go get dem make una nor worry

76,408 Aufrufe

I just forgot to post this game I nor even think say the ticket go survive reach like this 🤦‍♂️

118,918 Aufrufe

If you rebet this game na just 2 games dey hold our millions like this 🤦‍♂️✅🙏💥

50,946 Aufrufe

Na wa oh I nor go ever use small odd boost my ticket again and that Israel 🇮🇱 league na the last time i go pick from them 💔

37,147 Aufrufe

I vex book this game yesterday evening but still yet 1 corner and 2 goals denied me 🤦‍♂️ 400 odds for that matter I just tire to drop because of wetin happen to us yesterday na money people dey use play bet nor be water

33,726 Aufrufe

Mumu go and verify well I don’t fake my winnings 😂

84,898 Aufrufe

2 cut my 125 million here too We were so close yesterday I know wetin I go do now Our last games gat be options with cashout 🤨

35,310 Aufrufe

If nor be Celtic wey cut our ticket yesterday We for get better cashout 😤

26,589 Aufrufe

2 cut our 700 odds and 600 odds yesterday 💔. Make i stil drop today abi make we take break 🤔

25,590 Aufrufe

1 million naira giveaway to 50 lucky winners done and dusted ✅ If you nor win my giveaway nor mean say you nor go win God giveaway 🙏💯 I pray we win together next time 🥂

54,741 Aufrufe

Who send me to take Liverpool corner for this game 🤦‍♂️💔

48,598 Aufrufe

Another one wey I nor post yesterday Cut 1 don boom already here Mind you I played 15 open tickets yesterday and if I drop everything and all cut 💔, omo na better money you don dash SportyBet be that, so I dey drop my best 2 tickets always💯, henceforth I will drop all here.

55,172 Aufrufe

I don cook finish 🥂 God abeg make today food sweet oh 🙏⚽️

18,398 Aufrufe

Morning devotion Egbesu Boys are ready for the entrance 🥶

37,035 Aufrufe

Videos

Keine weiteren Inhalte verfügbar