1 cut our millions 😂 Flex 1 boom 💪💥✅🥂 We go get dem make una nor worry
75,453 次观看
If you rebet this game na just 2 games dey hold our millions like this 🤦♂️✅🙏💥
50,793 次观看
I just forgot to post this game I nor even think say the ticket go survive reach like this 🤦♂️
118,892 次观看
Na wa oh I nor go ever use small odd boost my ticket again and that Israel 🇮🇱 league na the last time i go pick from them 💔
37,034 次观看
I vex book this game yesterday evening but still yet 1 corner and 2 goals denied me 🤦♂️ 400 odds for that matter I just tire to drop because of wetin happen to us yesterday na money people dey use play bet nor be water
33,312 次观看
2 cut my 125 million here too We were so close yesterday I know wetin I go do now Our last games gat be options with cashout 🤨
35,203 次观看
Mumu go and verify well I don’t fake my winnings 😂
84,898 次观看
2 cut our 700 odds and 600 odds yesterday 💔. Make i stil drop today abi make we take break 🤔
25,425 次观看
If nor be Celtic wey cut our ticket yesterday We for get better cashout 😤
26,380 次观看
Who send me to take Liverpool corner for this game 🤦♂️💔
48,598 次观看
1 million naira giveaway to 50 lucky winners done and dusted ✅ If you nor win my giveaway nor mean say you nor go win God giveaway 🙏💯 I pray we win together next time 🥂
54,678 次观看
Another one wey I nor post yesterday Cut 1 don boom already here Mind you I played 15 open tickets yesterday and if I drop everything and all cut 💔, omo na better money you don dash SportyBet be that, so I dey drop my best 2 tickets always💯, henceforth I will drop all here.
52,921 次观看
I don cook finish 🥂 God abeg make today food sweet oh 🙏⚽️