Loading video...
Video Failed to Load
๐๐ปโโ๏ธ๐ฅฒ๐๐๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐จ
125,665 views โข 11 months ago โขvia X (Twitter)
10 Comments

stifler2411 months ago
Eje see money he go dey chop life on him own make esho no spoil he life

seyifunmi AFC11 months ago
Good for you this time ๐ You too dey outsmart ejeh too much

B E S T11 months ago
Thank god say dem catch the Weyrey, always putting him in trouble

evans dave11 months ago
๐ Eje press money make me sef use buy cana ๐

TEMI BOIโฎ๏ธ๐๐ฆ
11 months ago
I still donโt understand, is it two different people acting this or itโs one person, if itโs one person then he tried. Just a lil bit confused ๐ค

oretayophillips_X11 months ago
๐๐คฃ๐คฃ Ejeh don wise. If Sabinus, e go still pay.

Ade ๐น11 months ago
E one go buy igbo to impress wirelord

Big Name๐ต๐ฏ11 months ago
Eje shenk am this time around๐๐๐

Youngskill ๐ช11 months ago
Only if @Sabinus1_ go wise like this just for once ๐ ๐

Heisjayy ๎จ๐11 months ago
Eje don finally wise up ๐
Related Videos
EP 97 | ๐๐ปโโ๏ธ๐๐ปโโก๏ธ๐๐คฃ๐คฃ๐คฃ!
Esho Father
167,011 views โข 8 months ago
