Video yรผkleniyor...
Video Yรผklenemedi
๐๐ปโโ๏ธ๐ฅฒ๐๐๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐จ
125,665 gรถrรผntรผleme โข 11 ay รถnce โขvia X (Twitter)
10 Yorum

stifler2411 ay รถnce
Eje see money he go dey chop life on him own make esho no spoil he life

seyifunmi AFC11 ay รถnce
Good for you this time ๐ You too dey outsmart ejeh too much

B E S T11 ay รถnce
Thank god say dem catch the Weyrey, always putting him in trouble

evans dave11 ay รถnce
๐ Eje press money make me sef use buy cana ๐

TEMI BOIโฎ๏ธ๐๐ฆ
11 ay รถnce
I still donโt understand, is it two different people acting this or itโs one person, if itโs one person then he tried. Just a lil bit confused ๐ค

oretayophillips_X11 ay รถnce
๐๐คฃ๐คฃ Ejeh don wise. If Sabinus, e go still pay.

Ade ๐น11 ay รถnce
E one go buy igbo to impress wirelord

Big Name๐ต๐ฏ11 ay รถnce
Eje shenk am this time around๐๐๐

Youngskill ๐ช11 ay รถnce
Only if @Sabinus1_ go wise like this just for once ๐ ๐

Heisjayy ๎จ๐11 ay รถnce
Eje don finally wise up ๐
