Sensitive content
This media may contain sensitive content.
ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
๐๐ฝ๐๐พ๐๐ป๐๐ฟ๐๐๐ผ
202,280 ๆฌก่ง็ โข 7 ไธชๆๅ โขvia X (Twitter)
33 ๆก่ฏ่ฎบ

This one enter

Omo

Whyโs this giving Sudanese vibe

Na now I sabi why Rema no dey use you play

@amblessed683510 This beat sounds Cameroonian ๐จ๐ฒ๐

@DivineIbor FUCKKKK SEE BEAT SEE RHYTHM AAARRRGGGGHHHHHH

banger

@DivineIbor wheeeen

I don screen record n i don listen to am pass 30 times London u wicked oh See song wey u dey keep n we go dey chop am๐ญ๐๐พ

@DivineIbor Omo london u wicked oh See song wey u dey keep๐ญ๐ญ๐ญ

@DivineIbor Rema dey there istg

BRUME! ๐๐ฅ๐ฅ

@perrygoodmusic

@Sublimanx Who owns the voice am I hearing?

first i thought it is egerttonโs voice mehnnnn @Egertton_ โ @thisizyourgoat

@SuperSmada see better french colony bounce

This shit Is so beautiful i could cry

@Zee_xjoel123

Listening to this is not enough I need it injected in my soul.

Brume!! Jesus!

@yami2mean This Rema na really divine

when e talk say na sudanese music hin dey listen to for that interview, i reason that heis jam, right there i know say werey dey come.

Wait whatโs that last part ๐คฏ

Ts Rema guy is smart, pandering to his Arabian audience for that oil guap ๐ฐ Soon one prince go call am for wedding performance pay am 2 trillion naira ๐

@thatucheboy_ Na the Sudanese vibe my goat dey chop be this abi

Omo no wyn me ooo Who get dat voice

Cook gng

Wait Iโm movingggg๐๐๐

This is @BRUME_ii

God abeg

Seated sir

London don kill me mehnnn๐ญ๐ญ He burst my brain๐ฉ

@Sublimanx Na rema write am for you?
