Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
10 Different ways you can use Vaselines
36,048 görüntüleme • 4 gün önce •via X (Twitter)
19 Yorum

This is soo Overhyped. You'll be sooo dark when you using this shit 😹

This product has been doing something wonderfully to my GBOLA which I can't stop it. Buy the original vaseline, tomato paste ordinary one, shell butter. Mix everything together and keep applying it to your GBOLA and see the miracle in one week

Una don start oo

Just use am bath ur body this wahala no too much??

Nice

Omo why this colour different from the one I have here Abi naa abah made I bought ?

Try dey rub the Vaseline for ur forehead sef to get ur ultimate result..

What is your thoughts

Vasline is used for soapy period

Nigeria no dey hot for una side Heat no dey ?

I dey use my own Vaseline dey brush teeth..thats why my teeth dey white and glow

Vaseline and egg

Ori oko

As long as you are making thus video with eyephone you are using filter

I for just use Vaseline bath

She is not telling us the main point

Guys just go and buy vesaline. This apply apply no concern me make we apply am where it's applicable

This kind girl go too love sex😂😂

The kind ad Vaseline dey get lately. Tinubu 🤣🤣🤣 I know Nigerians

