Loading video...
Video Failed to Load
2 minutes without script ๐
591,184 views โข 1 day ago โขvia X (Twitter)
37 Comments

Mr Ibu na foool. He first looked left and right and asked which bank๐๐ญ๐ญ

Real OG ๐

The thing wey Charles inoje talk really pain Ibu ๐๐

I swear ๐

Bank account na curse?๐๐๐

E sey na โMy dearโ ๐๐

Abeg tag me for part 3๐

Okay

โYou no get anythingโ๐ญ๐ญ๐๐

Mr ibu say , you nor get anything ๐๐คฃ

How can I be getting dis videos on TikTok please?

100 naira coat bro our economy don cast Watin nor good

From Ghana๐ฌ๐ญ This is my best movie I have watched. โDesperate Searchโ. The lessons thought through comedy is unmatched. Sad there was no part 3 & 4

Now na IG and Tiktok content creators dey Nollywood

Old Nollywood over new Nollywood ๐๐

โYou no hear say them don mergeโ๐๐๐

Nollywood will never be the same ๐ญ๐ญ๐๐

You noooo get anything ๐๐

"yoouuu noooo getanytin!" ๐คฃ

"Anytime wey you no get any useful thing to talk, just dey clap" ๐ญ๐ญ๐๐๐

"e dey pain me so much say you be man of God" ๐๐๐

โYou no hear say them don mergeโ๐๐๐๐

@jefferybest1 "E dey pain me so much say you be Man of God"

@AhanotuIkenna Bruh these men.. very very undiluted.. Bruh the gap is huge ๐, Iโm grateful to them for my childhood.. big fools ๐

Lmaoo I watched this movie yesterday again after countless times and it never stops being funny, probably one of the best Nigerian comedic classic in a long time ๐๐๐.

The way Ibu shout you no get anything ๐ญ๐คฃ

@OoloriAjoke โwhich bank?โ

โYouuu nor get eeeeโ

๐ญ๐ญ๐ญ๐ญweave matter ๐๐

Lwkmd...abeg who sabi the title abeg

Where can I watch this full film???

@grok movie name

Just pure raw talent and comedy, no be wetin we deh watch for YouTube now ๐

These guys were extraordinarily good at this act with zero effort ๐๐๐

Hahahahaha ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Dem just dey mimic some people pure character!๐ What a time it was

๐๐๐๐๐nothing beats old Nollywood comedy...this is a classic
