Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Sabinus can make you laugh in 2 minutes ๐๐๐
49,773 Aufrufe โข vor 10 Monaten โขvia X (Twitter)
36 Kommentare

That guy doesnโt even need a setup, one facial expression and youโre already finished ๐

๐๐

DEM SAY TAKE IT AND YOU TOOK IT ๐

Even that Sabinus wife na character ๐ She say I vomit am from mouth ๐ as how na

Anyone funnier than him show me๐๐๐

Sabi nwa leave woman alone ๐๐

Very funny guy I swr๐

The way he even called that "Nuteli milk sef ๐๐๐

๐๐๐๐๐ say e de suck change..... this guy too funny

Ahn ahn see nyash

Hope no b my change u dey suck like that sooo ๐๐๐๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Heโs a GOAT

Na mumu guy

๐

POOR MAN STRUGGLING

Effortlessly

His contents are not funny to me tho No hates!

"I vomit her for mouth"๐

Person wey de craze ๐

What a very beautiful Ediface.. this akwa poly babe wan kee me. ๐ช

I no wan believe say na my change you dey suck like that๐๐

Very funny man ๐๐

๐๐๐๐๐

๐

Na my goat o dem born m wt laugh

I funny but I never blow na why then never give me my flowers ๐

2secs sef you don burst out laugh

Sabinwa ๐

Sabinus, na you give her the change na, bcos of her beautiful edifice and honesty. Abeg, I wan know how you take resolve the matter with the person wey send you on errands. ๐คฃ๐คฃ๐๐๐๐๐

And this is funny??๐

I no wan believe say na my change you dey suck like that ๐ญ๐คฃ

Guy ๐ I say take it , you took it ๐๐

Fr bro๐

Him Sabi normally

Omo๐น๐๐

A Goat ๐คฃ๐คฃ๐คฃ
รhnliche Videos
Sabinus don drop Valentine skit! This man na Goat ๐ ๐๐
TENIOLA
618,862 Aufrufe โข vor 1 Jahr
