Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

2Face might actually be the problem.

61,370 Aufrufe • vor 10 Monaten •via X (Twitter)

32 Kommentare

Profilbild von DAMI FOREIGN🥶
DAMI FOREIGN🥶vor 10 Monaten

Elejo wewe

Profilbild von Just Gueroo TWEETMORE
Just Gueroo TWEETMOREvor 10 Monaten

If you record finish come mo go small vacation

Profilbild von Ajalah
Ajalahvor 10 Monaten

Imagine if you drop one pikin You go full ground like octopus

Profilbild von MOGUL MERCHANDISE
MOGUL MERCHANDISEvor 10 Monaten

See wetin u dae do? U just on ring light start to dae do video on top person marriage issue. Abi na u want replace Natasha and Annie totally?

Profilbild von Nnamdi 🦅
Nnamdi 🦅vor 10 Monaten

What is tatasha 😂

Profilbild von +BOMA• 🧌
+BOMA• 🧌vor 10 Monaten

HOW DID YOU EVEN SIT COMFORTABLY TO SAY THINGS THAT SOUNDS UNCOMFORTABLY?

Profilbild von +BOMA• 🧌
+BOMA• 🧌vor 10 Monaten

DUNCAN MIGHTY 👀 WHY YOU DEY USE “MIGHT” DEY START STATEMENT?

Profilbild von EMA
EMAvor 10 Monaten

Na wetin i go chop sleep i dey find like this

Profilbild von O G E D E 🍌
O G E D E 🍌vor 10 Monaten

This your wig be like 7days bread

Profilbild von ayinde 🧠 🎾🏀⚾️🏐⚽️
ayinde 🧠 🎾🏀⚾️🏐⚽️vor 10 Monaten

Until you get married I can’t accept your advice or opinion on marriages

Profilbild von 𝐀𝐛𝐝𝐮𝐥’𝐬 𝐓𝐫𝐞𝐧𝐝𝐬.
𝐀𝐛𝐝𝐮𝐥’𝐬 𝐓𝐫𝐞𝐧𝐝𝐬.vor 10 Monaten

Who ask this one?

Profilbild von Timfon
Timfonvor 10 Monaten

Marriage na your mate?

Profilbild von With Love, Melly❤️🧶
With Love, Melly❤️🧶vor 10 Monaten

It’s you and that your wig against the Nigerian Judiciary

Profilbild von Ololade is active 💫
Ololade is active 💫vor 10 Monaten

Say say say

Profilbild von BUIKEM XX
BUIKEM XXvor 10 Monaten

E be like say you no see fufu chop

Profilbild von NaijaWide Media
NaijaWide Mediavor 10 Monaten

Look the camera na

Profilbild von Becky
Beckyvor 10 Monaten

2face after seeing Ruth video

Profilbild von Moyosore
Moyosorevor 10 Monaten

Wait first,who asked you? Why are you explaining? Wetin concern you?

Profilbild von 𝓞𝓶𝓪 🎀
𝓞𝓶𝓪 🎀vor 10 Monaten

@officialbundles Why are you looking around like you’re looking for something? focus on your camera na

Profilbild von QueenFaith
QueenFaithvor 10 Monaten

Wetin this one dey talk

Profilbild von Richy
Richyvor 10 Monaten

I pity you. E be like say your fufu don tire you. You go do Kirikiri

Profilbild von 42regular
42regularvor 10 Monaten

Person make never enter man house before dey advice who has been there and done that. Again, I blame Elon Musk

Profilbild von The Don
The Donvor 10 Monaten

@Fromthe234_ Why are you vomiting?

Profilbild von NAMEX INTERIOR
NAMEX INTERIORvor 10 Monaten

Huh

Profilbild von Hb
Hbvor 10 Monaten

every wo, every women, every woman, only u just confuse untop matter wey no be fufu

Profilbild von Infocast
Infocastvor 10 Monaten

This wig don suffer for your hand 😀

Profilbild von chukwuemeka
chukwuemekavor 10 Monaten

Carry this video go instagram abeg

Profilbild von Witty_Chunky 🇳🇬🇪🇸🇬🇧
Witty_Chunky 🇳🇬🇪🇸🇬🇧vor 10 Monaten

Hey you’re so local Speak fluently shiiityyy

Profilbild von backup✰
backup✰vor 10 Monaten

You no get another dress 😭

Profilbild von sweet melody @the big boy
sweet melody @the big boyvor 10 Monaten

E be like say u go like serve one full season for prison

Profilbild von P.O.P BOY
P.O.P BOYvor 10 Monaten

If Ruth and portable don Dey put mouth for person matter, the person life don Dey use style spoil small small

Profilbild von Makuochukwu ✨
Makuochukwu ✨vor 10 Monaten

Not true

Ähnliche Videos

This might be a problem
0:43

Sensitive content

This might be a problem

geist

41,672 Aufrufe • vor 1 Jahr