Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

2Face might actually be the problem.

61,370 просмотров • 10 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 32

Фото профиля DAMI FOREIGN🥶
DAMI FOREIGN🥶10 месяцев назад

Elejo wewe

Фото профиля Just Gueroo TWEETMORE
Just Gueroo TWEETMORE10 месяцев назад

If you record finish come mo go small vacation

Фото профиля Ajalah
Ajalah10 месяцев назад

Imagine if you drop one pikin You go full ground like octopus

Фото профиля MOGUL MERCHANDISE
MOGUL MERCHANDISE10 месяцев назад

See wetin u dae do? U just on ring light start to dae do video on top person marriage issue. Abi na u want replace Natasha and Annie totally?

Фото профиля Nnamdi 🦅
Nnamdi 🦅10 месяцев назад

What is tatasha 😂

Фото профиля +BOMA• 🧌
+BOMA• 🧌10 месяцев назад

HOW DID YOU EVEN SIT COMFORTABLY TO SAY THINGS THAT SOUNDS UNCOMFORTABLY?

Фото профиля +BOMA• 🧌
+BOMA• 🧌10 месяцев назад

DUNCAN MIGHTY 👀 WHY YOU DEY USE “MIGHT” DEY START STATEMENT?

Фото профиля EMA
EMA10 месяцев назад

Na wetin i go chop sleep i dey find like this

Фото профиля O G E D E 🍌
O G E D E 🍌10 месяцев назад

This your wig be like 7days bread

Фото профиля ayinde 🧠 🎾🏀⚾️🏐⚽️
ayinde 🧠 🎾🏀⚾️🏐⚽️10 месяцев назад

Until you get married I can’t accept your advice or opinion on marriages

Фото профиля 𝐀𝐛𝐝𝐮𝐥’𝐬 𝐓𝐫𝐞𝐧𝐝𝐬.
𝐀𝐛𝐝𝐮𝐥’𝐬 𝐓𝐫𝐞𝐧𝐝𝐬.10 месяцев назад

Who ask this one?

Фото профиля Timfon
Timfon10 месяцев назад

Marriage na your mate?

Фото профиля With Love, Melly❤️🧶
With Love, Melly❤️🧶10 месяцев назад

It’s you and that your wig against the Nigerian Judiciary

Фото профиля Ololade is active 💫
Ololade is active 💫10 месяцев назад

Say say say

Фото профиля BUIKEM XX
BUIKEM XX10 месяцев назад

E be like say you no see fufu chop

Фото профиля NaijaWide Media
NaijaWide Media10 месяцев назад

Look the camera na

Фото профиля Becky
Becky10 месяцев назад

2face after seeing Ruth video

Фото профиля Moyosore
Moyosore10 месяцев назад

Wait first,who asked you? Why are you explaining? Wetin concern you?

Фото профиля 𝓞𝓶𝓪 🎀
𝓞𝓶𝓪 🎀10 месяцев назад

@officialbundles Why are you looking around like you’re looking for something? focus on your camera na

Фото профиля QueenFaith
QueenFaith10 месяцев назад

Wetin this one dey talk

Фото профиля Richy
Richy10 месяцев назад

I pity you. E be like say your fufu don tire you. You go do Kirikiri

Фото профиля 42regular
42regular10 месяцев назад

Person make never enter man house before dey advice who has been there and done that. Again, I blame Elon Musk

Фото профиля The Don
The Don10 месяцев назад

@Fromthe234_ Why are you vomiting?

Фото профиля NAMEX INTERIOR
NAMEX INTERIOR10 месяцев назад

Huh

Фото профиля Hb
Hb10 месяцев назад

every wo, every women, every woman, only u just confuse untop matter wey no be fufu

Фото профиля Infocast
Infocast10 месяцев назад

This wig don suffer for your hand 😀

Фото профиля chukwuemeka
chukwuemeka10 месяцев назад

Carry this video go instagram abeg

Фото профиля Witty_Chunky 🇳🇬🇪🇸🇬🇧
Witty_Chunky 🇳🇬🇪🇸🇬🇧10 месяцев назад

Hey you’re so local Speak fluently shiiityyy

Фото профиля backup✰
backup✰10 месяцев назад

You no get another dress 😭

Фото профиля sweet melody @the big boy
sweet melody @the big boy10 месяцев назад

E be like say u go like serve one full season for prison

Фото профиля P.O.P BOY
P.O.P BOY10 месяцев назад

If Ruth and portable don Dey put mouth for person matter, the person life don Dey use style spoil small small

Фото профиля Makuochukwu ✨
Makuochukwu ✨10 месяцев назад

Not true

Похожие видео

This might be a problem
0:43

Sensitive content

This might be a problem

geist

41,672 просмотров • 1 год назад