Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

2Face might actually be the problem.

61,370 görüntüleme • 10 ay önce •via X (Twitter)

32 Yorum

DAMI FOREIGN🥶 profil fotoğrafı
DAMI FOREIGN🥶10 ay önce

Elejo wewe

Just Gueroo TWEETMORE profil fotoğrafı
Just Gueroo TWEETMORE10 ay önce

If you record finish come mo go small vacation

Ajalah profil fotoğrafı
Ajalah10 ay önce

Imagine if you drop one pikin You go full ground like octopus

MOGUL MERCHANDISE profil fotoğrafı
MOGUL MERCHANDISE10 ay önce

See wetin u dae do? U just on ring light start to dae do video on top person marriage issue. Abi na u want replace Natasha and Annie totally?

Nnamdi 🦅 profil fotoğrafı
Nnamdi 🦅10 ay önce

What is tatasha 😂

+BOMA• 🧌 profil fotoğrafı
+BOMA• 🧌10 ay önce

HOW DID YOU EVEN SIT COMFORTABLY TO SAY THINGS THAT SOUNDS UNCOMFORTABLY?

+BOMA• 🧌 profil fotoğrafı
+BOMA• 🧌10 ay önce

DUNCAN MIGHTY 👀 WHY YOU DEY USE “MIGHT” DEY START STATEMENT?

EMA profil fotoğrafı
EMA10 ay önce

Na wetin i go chop sleep i dey find like this

O G E D E 🍌 profil fotoğrafı
O G E D E 🍌10 ay önce

This your wig be like 7days bread

ayinde 🧠 🎾🏀⚾️🏐⚽️ profil fotoğrafı
ayinde 🧠 🎾🏀⚾️🏐⚽️10 ay önce

Until you get married I can’t accept your advice or opinion on marriages

𝐀𝐛𝐝𝐮𝐥’𝐬 𝐓𝐫𝐞𝐧𝐝𝐬. profil fotoğrafı
𝐀𝐛𝐝𝐮𝐥’𝐬 𝐓𝐫𝐞𝐧𝐝𝐬.10 ay önce

Who ask this one?

Timfon profil fotoğrafı
Timfon10 ay önce

Marriage na your mate?

With Love, Melly❤️🧶 profil fotoğrafı
With Love, Melly❤️🧶10 ay önce

It’s you and that your wig against the Nigerian Judiciary

Ololade is active 💫 profil fotoğrafı
Ololade is active 💫10 ay önce

Say say say

BUIKEM XX profil fotoğrafı
BUIKEM XX10 ay önce

E be like say you no see fufu chop

NaijaWide Media profil fotoğrafı
NaijaWide Media10 ay önce

Look the camera na

Becky profil fotoğrafı
Becky10 ay önce

2face after seeing Ruth video

Moyosore profil fotoğrafı
Moyosore10 ay önce

Wait first,who asked you? Why are you explaining? Wetin concern you?

𝓞𝓶𝓪 🎀 profil fotoğrafı
𝓞𝓶𝓪 🎀10 ay önce

@officialbundles Why are you looking around like you’re looking for something? focus on your camera na

QueenFaith profil fotoğrafı
QueenFaith10 ay önce

Wetin this one dey talk

Richy profil fotoğrafı
Richy10 ay önce

I pity you. E be like say your fufu don tire you. You go do Kirikiri

42regular profil fotoğrafı
42regular10 ay önce

Person make never enter man house before dey advice who has been there and done that. Again, I blame Elon Musk

The Don profil fotoğrafı
The Don10 ay önce

@Fromthe234_ Why are you vomiting?

NAMEX INTERIOR profil fotoğrafı
NAMEX INTERIOR10 ay önce

Huh

Hb profil fotoğrafı
Hb10 ay önce

every wo, every women, every woman, only u just confuse untop matter wey no be fufu

Infocast profil fotoğrafı
Infocast10 ay önce

This wig don suffer for your hand 😀

chukwuemeka profil fotoğrafı
chukwuemeka10 ay önce

Carry this video go instagram abeg

Witty_Chunky 🇳🇬🇪🇸🇬🇧 profil fotoğrafı
Witty_Chunky 🇳🇬🇪🇸🇬🇧10 ay önce

Hey you’re so local Speak fluently shiiityyy

backup✰ profil fotoğrafı
backup✰10 ay önce

You no get another dress 😭

sweet melody @the big boy profil fotoğrafı
sweet melody @the big boy10 ay önce

E be like say u go like serve one full season for prison

P.O.P BOY profil fotoğrafı
P.O.P BOY10 ay önce

If Ruth and portable don Dey put mouth for person matter, the person life don Dey use style spoil small small

Makuochukwu ✨ profil fotoğrafı
Makuochukwu ✨10 ay önce

Not true

Benzer Videolar

This might be a problem
0:43

Sensitive content

This might be a problem

geist

41,672 görüntüleme • 1 yıl önce