Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
30BG, I have a joke 😂😂😂
63,432 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)
Комментарии: 30

Na Urgly dey make Abazz and lion work hard 😂

Bruh them go dey alright two fo0ls 😭😂

😭😭😭

You just dey press hin neck dey go.. Them go com for you hard oo

Let’s see wha you gat for them 😂😂

Which kind gbedu be this ewo ewo!!?? If you finish make you knack your head for wall make get you Ewo ewo!! 😂😂😭😭

Abeg nau 😂😭

This one na range bait o

@M_deluxe02 Wetn be this , “ewo ewo” Mtn just sign me in yellow yellow” 🤦🏽♂️ 😂

Guy you go burn kitchen o

You just Dey explain since just 1 tweet omo that thing really pain you 😫🕊️💔🕊️

Take him away 😭😂😂😂💔

A disgrace to Afrobeat

@starboywogan Slovido sef go Dey watch this video Dey swear for himself

@Ajoritse_Debi Don’t stop😂😂😂

Even my last born no fit freestyle like that 🤣

Person say Davido don feed you and your Cat this week 😭😂

Person wey shout ewo ewo self drop bazz🙄

Imagine say your papa guide seh🤣

I never see anybody wey yawerey pass this guy for this life 😭😭😂😂

You just dey cry upandan 😂 Jago no give you free cloth, you burst cry, Davido no press chimpanzee beggar 1m, you still burst cry😂😂 Waafe keku

This ugly eel has been crashing out since Davido quoted him use the fame well Buddy

@isaac_miebaka45 You’re the actual joke bro, u no Dey pity yourself

@Ayobamistoner8 😂😂😂😂

Greatness in the making 001

No dey cook am again nau 😂😂😂😂😂

Olobuku ni iwo boboyi 😂🤌 alllah walahi #SLOVIDO

Cook that SLOVIDO Ugly 🤣

🤣🤣🤣

I Dey enter trouble with girl o girl o😂😂burst my head
