Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
FC VS 30BG AT A WEDDING PARTY 😂🔥
582,523 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)
33 Kommentare

Both offline and online FCs dey pa won danu

😂😂

Nothing make you proud than to be Wizkid FC, it’s come with aura.

FC kee them 😂 na who they no invite be 30bg there 🤣😭

For wedding, you dey play loving you na scam oh 😭

30BG for life 💯 We no be anybody mate

Wat of portable we never call cultist Tf 😂😂😂

Even davido old songs can't even compete with Wizkid old songs talk more of new songs

That bae-u stand explanation Dey accurate like mad 😂

Dami duro remains one of the greatest hit of all time @davido killed that one..

The dj seff na FC

This MCs are just FC don't mind them

DAVIDO song's are goated

This dj no sabi at all na Davido fans

Omo both get good music oo,na una sabi fc and 30bg shit,we listen to good music here

This Dj self na FC 😂😭

Dj is an FC

30BG joor 🔥

Even the Dj na fc

Omoh Davido good make we no lie oh

Enjoyment time

That DJ na FC

Ogb cvltist na werey 😂 werey say na portable fans e be lol 😂

The dj na 30bg😂

dj sef nah fc no worry ❤️😂

FC PASA ❤️🪔

Dami duro kill it Joor 😂❤️.

E go far o 🤣😂

FC for life 😂😂😂 that dj sabi

I no wan know the kind mood wey I Dey kese dey enter my body anytime anyday

Davido for FL

@1chynese Make portable no see this video 🤣😭😭

@Lizzyb_th Wiz voltage na blast o
