Loading video...
Video Failed to Load
4:30 AM IN LAGOS. MOTION EXPARTE!!
100,348 views • 2 months ago •via X (Twitter)
29 Comments

This song been dey make me see Odumo as zubby Michael, but after ACL and that interview I come dey see Him as Tony Umez😔

Oga u no get motion again toto don carry am japa 😂

Girlfriend ehh emini babe ehh

Only ur voice go dey loud pass crowd. Dey force motion 😭😭

Dat if you like gym you suppose sing dat part again i swr 😁🤣

OD sef don try for the game

One thing with Odumodu kind of rap is that everyone can vibe with it. See how they singing along

Hard... I blame them for letting you step out without completing it😭😅😅

See motion Jesus Christ OD troway mic 🎤 too much motion 🔥

Obomodu the flower 🌹 man @Odumodublvck_ 😭😂

MOTION MAN🔥🔥🔥

Toto bouncer

Odumodu energy strong for this song

Making noise.... forming gangster...pussy a** n**a

Good morning Kala

MOTION FOR MY AREA HERE

Big kala for life

Performance zero😂

Hope say you don heal Odumodu ?

Motion Exparte bawooi🤣

Motion 🔥

When are you coming to Port Harcourt OD ?

Call am back oo😂.

Nothing do you my OGA. Industry machine no be small Energy, them no fit match am

They can't stop greatness Love you odumodublvck

Ngl i like this performance 🎭 🔥

Wow

@AntiWorldGang No mind that other small rapper wey no get enough motion to arrest big kala 😂

Bonez to your sweet babe
Related Videos
Sensitive content
4:30 AM IST #Ranabaali
OG
12,415 views • 18 days ago

