Loading video...
Video Failed to Load
5 million Dollar Bugatti
20,156 views • 1 year ago •via X (Twitter)
28 Comments

@grok what site is this so I can bid for the car. I just checked my OPAY now ... Hand dey scratch me to bid too

Make Una allow mat Armstrong buy this whip Abeg

No be the one matt Armstrong wan buy be this @hope_drifter ?

Lol na mat Armstrong want buy that car you can never put check on the car 😂 sorry sir you go broke after buy He show how the amount it cost to fix the car omo no b e here

Everybody dey fight for this car Saw like 5 people on reddit waiting to enter this bid and also a YouTuber that buys damaged super cars and restores them Na who get the strongest liver go survive

Matt Armstrong tried Bugatti wont sell the parts and insurance says parts will cost 1.7 million dollars. You don't want to buy that car . The tub is damaged

Omor that's like billions of naira oo

You get Blord model?

Make I check my OPay balance fess, I dey come.

Na original or b-lord model ?

I will advice you check Matt Armstrong on YouTube before diving into this bid.. you might be making huge loss on it as there won’t be parts for it. Bugatti won’t be selling the parts to fix this car.

Omo Sarki Mota get cash o

Be like VDM go visit you soon… 🤣🤣🤣

Call me when the motor can insure my life from accident

Oga dollars suna wurinku

G-wagon users sef don collect

Ok we dey wait👍

Wetin Dey sweet me pass @SarkinMota_AMF na the MY BRATHA🥶

Bros no go spoil show for Matt Armstrong o

Allah ya kawo kasuwa

😂😂

Bugatti nah for who get money 💰

To The World 🌎❤️👑

But I fit fix am after I buy na? I get small change for my Opay we I fit use fix am.

You fit sell me gwagon with Bugatti body ? Make we run am like Blord 👀👀

Nikam a fadamin kudin da naira please

Allah ya taimaka ya bada Sa'a Sarki 🙌

Isn't for civil servant Come and buy before you here sold 🚘
