Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
$5M Ferrari on Nigeria road… who send Burna Boy? 😭😂
90,194 görüntüleme • 13 gün önce •via X (Twitter)
32 Yorum

Burna Boy is making a financial mistake. I know poor man doesn’t advise Richman but this is the road. He’s buying all this car to come and drive on

Na me send am watin concern you?

you no check am well, na burna dey inside the Ferrari

So, Keke was driving next to a #6.5 billion car wow. I thought it was supposed to be moving side with PJs and other Bugatti.

Na why Geh Geh talk say na financial mistake but we no reason wetin him talk

Once you see this car anywhere in Nigeria just know say na Burna Boy nobdoy can afford it without EFCC chasing him or her up and down

Imagine as he get beef with Osakpolor if na US dem for don slide for him head 😂

9ja road is not built for sport cars 🤦🏽♂️😭

Dey play 😂

Nobody send him papa

Omo He get mind

Car na Car; as far as e 4 tire make e dey fly 😒

Misplaced priority

Nawa oh

That's our country for you

I've 3 of this and nobody knew

Guyyyyyyyyyyyyy

Na him money let him worry about the roads you worry about your life

Big Burna 🙌

No body fit check am

omoh, one outing and bumbber don tear

Burna boy money too long.

Hmmmm Boyz get this car low-key

The way this guy dey mumu himself ehn😂😂😂

If you no fit afford am close mouth na🤬

wasting of money

Hm

Wetin Geh Geh talk na true 🤦♂️

Says by you that till baba Ruth die he no buy bicycle 🤣🤣🤣

Honestly

E go dey regret am by now 😭😂

Burna boy tell you say him worry

