Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

263,900 görüntüleme • 8 ay önce •via X (Twitter)

35 Yorum

D'Grammy Boi profil fotoğrafı
D'Grammy Boi8 ay önce

lol Perry wizkid nor get friend oo if dem never tell you now make you know

OlaCFC🫆 profil fotoğrafı
OlaCFC🫆8 ay önce

Alexander matete Ambassador Dior Iya Bilikisu ma do mi lo😹✌ Bae U don go draw wahala for leg

ManLike_Gambo profil fotoğrafı
ManLike_Gambo8 ay önce

I effortlessly love this guy and I don’t even know why😂

Abiola Mr Wealth profil fotoğrafı
Abiola Mr Wealth8 ay önce

Tunde Perry na Egbon Adugbo wey blow so u don’t expect him to change his ways for u guys. Cos I don dey see comment session now with diff h*ters

AGADA CHRIS™🕊 profil fotoğrafı
AGADA CHRIS™🕊8 ay önce

Let's gather egbon adugbos with bottles, cutlasses pelu lebe because @isbae_u will be needing them o as support or guide. You go collect wetin no good today Bae U.

St Vincent profil fotoğrafı
St Vincent8 ay önce

Is this the Tunde Perry?

Iszzy jose profil fotoğrafı
Iszzy jose8 ay önce

You sure say you go escape beating today ? 🤣🤣🤣😂

Ibukun Tayo profil fotoğrafı
Ibukun Tayo8 ay önce

Da ti e mo 😂

BIG BEE 🐝 profil fotoğrafı
BIG BEE 🐝8 ay önce

Shey Perry wa kere ni 😂😂

CHUKWUEMELIE profil fotoğrafı
CHUKWUEMELIE8 ay önce

Send me a link to watch this particular video u wanted to throw this stone in picture. Please.

Chinko Babe profil fotoğrafı
Chinko Babe8 ay önce

Bae U dey don ask you who are you.. be sure boys never mount street to show you something 🤣🤣🤣🤣

kenneth profil fotoğrafı
kenneth8 ay önce

Na really “who are you”🤦‍♂️😂😂😂

Youngjohn_Wiz09 profil fotoğrafı
Youngjohn_Wiz098 ay önce

Egbon Adugbo no kill our bae u

SHINEX 😈 profil fotoğrafı
SHINEX 😈8 ay önce

Bae u no worry you mind go dey 😃🤣

Courage of Lagos 🫆💙❤️ profil fotoğrafı
Courage of Lagos 🫆💙❤️8 ay önce

Bata wahala bole n be😂

Ola profil fotoğrafı
Ola8 ay önce

Aburo Alexander matete, Egbon Ambassador Dior. 😂😂

Mr President💥💀☠️💪💥💥 profil fotoğrafı
Mr President💥💀☠️💪💥💥8 ay önce

That eyan wizzy, eyan machala go far ooo It's a real flex on its own

BANGA LEE profil fotoğrafı
BANGA LEE8 ay önce

I like that end part Who are you???😂😂😂

Bsam profil fotoğrafı
Bsam8 ay önce

This guy perry just no follow at all.. you meet person for one day dey do like say una don dey find r years weytin make people wey dey chill with m do oo... Just an alariwo, enu po faa with show off

Senator Ola profil fotoğrafı
Senator Ola8 ay önce

To be honest I did “Mtcheeeeew” immediately I saw him like Bae U said.

Pharagold01💜🪖 profil fotoğrafı
Pharagold01💜🪖8 ay önce

Perry Perry… I no watch am keh😂

ATOM profil fotoğrafı
ATOM8 ay önce

@isbae_u you don enter once chance 😂

Abiola profil fotoğrafı
Abiola8 ay önce

Papasupe below yoy baeu? O da pe o fe je ka sa e ka ko sinu polythene bag

Life no suppose hard! profil fotoğrafı
Life no suppose hard!8 ay önce

Kasala don land ya domot😂😹

SAMOO UPDATES..👇🏿👇🏿👇🏿 profil fotoğrafı
SAMOO UPDATES..👇🏿👇🏿👇🏿8 ay önce

Bae_u answer wetin den ask you… who are you?

KHALIFAR 🧢🇳🇬 profil fotoğrafı
KHALIFAR 🧢🇳🇬8 ay önce

PAPAPASUFE TUNDEPERRY

Aze profil fotoğrafı
Aze8 ay önce

Ewo...bae don go carry weyreh Egbon Adugo...come set..wo u go explain tire..awon elé ó kin gbo koa🙃set awon kudri..u cooked bro

UNCLE SHOBA profil fotoğrafı
UNCLE SHOBA8 ay önce

lol Wahala

HASSAN SAS profil fotoğrafı
HASSAN SAS8 ay önce

This one no go too sweet all this lousy yoruba celebrities instead of answering question they will be defending their self speaking yoruba that no one understand

Agba Akin🦁 profil fotoğrafı
Agba Akin🦁8 ay önce

Egbon adugbo 😂

williams mentor 𓃵 profil fotoğrafı
williams mentor 𓃵8 ay önce

Na God alone go help yu on this one

The Flower Girl 💐🎀 profil fotoğrafı
The Flower Girl 💐🎀8 ay önce

Oti daran 😂😂😂

IAMGHOST👻 profil fotoğrafı
IAMGHOST👻8 ay önce

Osheregede Oshere omode Papapa supè

ABMAJ💫 profil fotoğrafı
ABMAJ💫8 ay önce

Na portable brother be this ahbi?

ANALOGUE✨📌 profil fotoğrafı
ANALOGUE✨📌8 ay önce

I must be the first person to watch it..... There joooooor