Loading video...
Video Failed to Load
A date with a THIEF๐
86,026 views โข 11 days ago โขvia X (Twitter)
43 Comments

Lol, thank God this one did not insult you.

I will rather go for those who insult me

Sey you go get husband like this? Better go register for NUN

The best option at this point

Check Catholic Churches around you and register..focus on Jesus.

Agbako ma de ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Walai

Assurance to get husband no dey for you oo

๐ญ๐ญ๐ญ

Yes na Maybe you should try Jigan babaoja ๐ค

Between you and Motunde, who go first see husband?

That last Apari Man kuku warn youโฆ If him never go far, better gwan find him.๐

As he start dat conversation sey na bcos of u he dey single,u suppose don run๐๐

Them for just allow the guy complete the transfer first na ๐ญ๐ญ๐ญ

๐๐คฃ. I love this๐

Atleast make he do the transfer first ๐๐๐

Am sorry for your life no run

@PelumiSubuloye O ti paada jam ole

@Okikiolaboyz Them for allow you collect money b4 them get una location ๐๐๐

Aje Arike o le ri oko as in husband,okoh lo ma ri as in hoe ๐คฃ

"Moni fck! Kilowa fe sele bayi?"

๐คฃ๐

Kill me ๐

แบธja nla later tear iwแป Arike..... I know She won't tell us how painful the transfer is.....

๐๐๐คฃ๐คฃ๐คฃ Nah God saved you ๐๐๐

No run ooooooooo

See lines ๐๐

๐๐๐

Everywhere blur!

Omo ๐

Arike ! Arike !! Arike !!! How many times i call u? Shey u will not try ladies bayi ๐

๐๐

Wtf ๐ณ๐๐

Ahh Omo the end part really got me๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

@khanofkhans11_ Omo wahala don sup ๐๐

Na Agbako you jam again ๐

๐๐๐

Arike you are doing well. ๐๐ฝ But Mapami nahh ๐

Na me you offend.. ๐

Just give up ๐

Normal

Abi you go try portable weyrey olorin boya that one fit work for you

Go back and beg ozain.....to get husband via date go hard.....go and beg ozain to marry you.
Related Videos
Sensitive content
Tag a friend whoโs obsessed with BOOBS๐๐
theprettyarike
706,188 views โข 1 month ago
Sensitive content
A one on one interview with a Professional Thief/Robber ๐๐๐๐๐๐
Tumu Siime
164,704 views โข 3 years ago
Sensitive content
WHEN YOU DATE A LADY WITH A BIG FOREHEAD๐๐๐
Crazy Kennar
1,233,873 views โข 2 months ago
