Loading video...
Video Failed to Load
A very successful date after all 😭😂
43,316 views • 14 hours ago •via X (Twitter)
40 Comments

“O le ri mi mọ o BUT I will forever be in your heart” … Lover boy adigunjale 🤣🤣

😂😂😂😂 As Ijebu no do you, you will learn your lessons 😂😂

😭😭

I talk am 😂, e no fit real 😂😂😂😂

😂😂

@bolaoyelesi He will forever be in your heart cos you will never forget today 🤣🤣🤣

Dem run you street keh? 😭😂

Naso I see am😭

Congratulations Arike ile oko yaaaa how much is aso ebi make I start to dey save the moni 😆 🤣 😂 😹

Tie ti ba e 🤣🤣🤣🤣

@oba1235 God abeg😂😂😂

You be Lamidi junior sister (Lamidat) 😅

Haa o daran gidi😂😭

This one na professional ole date 🤣🤣

This really happened to a female freind of my ooo. Her money was even taken from her bank.still borrowed money with her opay

Ahh

Iwo keh😂😂, u will still go on date

@Ryhnogee Have you tried a man from Abeokuta ? You’ll not regret it.

I talk am. Las Las......ati iwo ati Risky pelu Motunde una 3 go turn Revd Mothers.

@ceedeeqeew You better back out jeje……

From planning to travel abroad to planning to cry alone in your abode 😂😂😂😭😭😭

@James_bond_sam Oju é á bo 😂

Bo ya ko kuku ma date mo o... Eyan nu Mary Magdalene

I just Dey start

Ahhh... enu e lo wa ni gba yen 😂😂😂

Haaa, them don run Arike correct street. See as you fall

We told you to close for the year shebi you no hear us 😂

Hahahaha 🤣 this one even thief your phone 🤣🤣🤣🤣🤣

Arike this one go break your heart oo😂😂😂

Agbako nla leleyi o 🤣

After all Na weytin I see is that you can't see husband because Na the same cloth wey you wear go met Alfas Na it you still come wear come met Jaguda Baba ole

@IamTommivill Agbako eleyi le gan🙆♂️🙆♂️ Afi didirin association! 😂🤣

O le ri mi mo o but I will forever be in your heart That one deep 🤣🤣🤣

Bring remote next

Na f'awo raja u jam dis time around. Agbako m'ade!

For dis... I don follow you, its great content

Kuku ma keep to carry these guys as gigolo, no strings attached

@ibitoye_jethro Just Dey go jigawa to start new life 😭😭

U will learn

I swear I'v know the guy na gbajue when he said mi ò mọ nkan to shey Network mi 😅😅😅
Related Videos
Sensitive content
Tung Tung opens a Pussy Cat store after a successful strike. 😂💔 Revenge went round.😭
Josiah
32,188 views • 7 months ago
