正在加载视频...
视频加载失败
A gender to remember FOREVER 🔥☺️
44,298 次观看 • 20 天前 •via X (Twitter)
23 条评论

Watin be this😱😱 Na microphone😂

I dey try kill rat wey dey my wife SUV for like 2months now no way, because how rat wan take chop rat poison when different varieties full back seat for am to chop beleful?!

Lasisi, what a gallon of red oil, standing fan and broom doing there?😫😭😂

@kobby_aladin

Be like I see 🎤 for back seat ooo abi na my eyes

😂😂🤣

👇👇👇💬

😂😂😂

Na Trash bin na
🤣 🤣 🤣 🤣 🤣

Y this gender own dey always different for God's sake 😃😃😃😅

🤣😂

God forbid🤣🤣🤣🤣

watin standing fan dey find for there😂

Where is the lie? 🤣🤣🤣🤣

Lol😭😹😂

It’s not complete yet… there must be corn

E get wetin i see

😂😂

Is that vibrator

😭😂

The one I am guilty of, my backseat is an extension of my shoe collection 🤣 Office shoe o, party shoe o, house slippers, casual heels, e Dey 😅

Gallon of red oil off me 😂😂😂



