Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

“A man in order to avoid prostate problem, failure and cardiac problem, he needs to be able to knack 21 times a month” — Dr. Rasheed Abassi.

374,011 Aufrufe • vor 3 Monaten •via X (Twitter)

35 Kommentare

Profilbild von Kboy IBM
Kboy IBMvor 3 Monaten

Doctor, Blood Dey comot for my preek as I follow your advice

Profilbild von King V 👑🎯
King V 👑🎯vor 3 Monaten

Make I calm down dey knack 21 times everyday... what type of savagery is that? Abi I resemble 21 savage??

Profilbild von Abimbola 🇨🇦 🇳🇬
Abimbola 🇨🇦 🇳🇬vor 3 Monaten

Make I tell my wife 😭 😢

Profilbild von Debs MH👑
Debs MH👑vor 3 Monaten

All this doctor lasan 🤣🤣 Wetin musa no go hear 🤣 What about men that are not married like this? They need to find a solution for you all 😂

Profilbild von Kaka
Kakavor 3 Monaten

Oga, you first knack your own 21 this month abi na theory you dey sell? Because the way this economy dey knack us already, if I add your prescription my prostate go survive but my account and my babe go file for divorce and bankruptcy at the same time. 21 Savage was a warning, not a medical advice. Shift abeg 😂💀

Profilbild von Emmy
Emmyvor 3 Monaten

Me way never knack for 5 years now

Profilbild von Dr STAN
Dr STANvor 3 Monaten

!

Profilbild von Joe! Joe!
Joe! Joe!vor 3 Monaten

Advanced countries are looking for ways to train every citizen how to learn AI since it's the future. We're here talking about having sex 21 times Wtf!

Profilbild von Firstlady
Firstladyvor 3 Monaten

E ma tan rayin😂😂😂 KO Kuku FI gbogbo Ojo aye ma dobo. Mtchewwwww

Profilbild von Odirah
Odirahvor 3 Monaten

See him brother here

Profilbild von justChiedozie
justChiedozievor 3 Monaten

This man don marry oo 😂😭😭

Profilbild von #TodayInHistory🇬🇧🇬🇧
#TodayInHistory🇬🇧🇬🇧vor 3 Monaten

You can masturbate 21 times a day , if you're celibate. But it is not a must,the body has a way to regulate it through nocturnal emissions

Profilbild von OBA of Lanto.
OBA of Lanto.vor 3 Monaten

Omo una go hear from me

Profilbild von ANGRY NIGERIAN 😡
ANGRY NIGERIAN 😡vor 3 Monaten

Una go just dey talk anyhow… I know man wen dey womanize right from him youthful days, still ended having prostrate at 67. Once una don become doctors, una go just calm down dey whine public with rubbish takes.

Profilbild von R!cky W.
R!cky W.vor 3 Monaten

Bookmarked for future reference 🤓🤓🤓

Profilbild von 𝕄𝕚𝕜𝕜𝕚🇳🇬🇬🇭
𝕄𝕚𝕜𝕜𝕚🇳🇬🇬🇭vor 3 Monaten

Make I send this video give my step mother. That woman no dey allow me so too much

Profilbild von Bolatito
Bolatitovor 3 Monaten

@Shefo039o This topic is stale

Profilbild von Ebys'Lady
Ebys'Ladyvor 3 Monaten

This is where side chick 🐥 come at play.. but what about the kingdom of heaven? Na king Solomon I blame for being a role model in this game

Profilbild von OSIBENA
OSIBENAvor 3 Monaten

2rounds 3 times a week. You have 24 knacks a month.

Profilbild von wigoroje of bini
wigoroje of binivor 3 Monaten

Country dey spoil u say make men dey beans 21 times in a month...

Profilbild von selense_cr8s
selense_cr8svor 3 Monaten

Hmm, this is a big problem and challenge. In this current situation of this country, guyz are not financially buoyant. Even to have side chick is a problem, what will be your advice to a man that doesn't have a wife nor side chick

Profilbild von Oluwaseun 01
Oluwaseun 01vor 3 Monaten

Ahh Omo more which kind pressure be this 😂🤦‍♂️

Profilbild von Mindez ♍️
Mindez ♍️vor 3 Monaten

Charley I’m slacking

Profilbild von The Tailor's Hand ✂️👌
The Tailor's Hand ✂️👌vor 3 Monaten

@Shefo039o Everybody just Dey run mad

Profilbild von left-handed ✍
left-handed ✍vor 3 Monaten

If this must follow this 21 times knacking a month try not to ejaculate all this time cos you will feel the effect

Profilbild von NnaGolden Emy
NnaGolden Emyvor 3 Monaten

That's why many of our fathers suffer prostate-related issues. Once they get older or their children grow up, they start forming "holy holy" and abandon that side of married life.

Profilbild von Dc_ 🇬🇧
Dc_ 🇬🇧vor 3 Monaten

Where at all dem dey get demma research from? 😂

Profilbild von /MIKΣ 🦊ᄃΉΛПDIZΣ 🧡🫵
/MIKΣ 🦊ᄃΉΛПDIZΣ 🧡🫵vor 3 Monaten

@stanokcrypto come ooo

Profilbild von 𝙊𝙆𝙏𝘼𝙑𝙀(Come Back Arc )
𝙊𝙆𝙏𝘼𝙑𝙀(Come Back Arc )vor 3 Monaten

Haaaa @onchaingambler_ @fvglyy__ 😭😭😭😭😭 Omoo make we Dey save money down for una oo😂😂😂😭😭😭

Profilbild von MarcelloMarçton
MarcelloMarçtonvor 3 Monaten

You sure say this one na Medical Doctor abi na those "Dr" dem dey always give ontop podium..?🤔

Profilbild von Lharmhy_Grahm
Lharmhy_Grahmvor 3 Monaten

For toto wey women don turn to pos na only God fit save men oo

Profilbild von irebaby💕
irebaby💕vor 3 Monaten

😂😂😂😂😂

Profilbild von Paulo
Paulovor 3 Monaten

Oga I no get that kind strength 💯

Profilbild von Papa
Papavor 3 Monaten

Which man dey knack 21 times a month. Just give your life to Jesus.

Profilbild von MR' J$Y👨‍💻
MR' J$Y👨‍💻vor 3 Monaten

Where single person wan see knack, 21 times a month? 🤔

Ähnliche Videos