Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

“A man in order to avoid prostate problem, failure and cardiac problem, he needs to be able to knack 21 times a month” — Dr. Rasheed Abassi.

373,992 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 35

Фото профиля Kboy IBM
Kboy IBM3 месяцев назад

Doctor, Blood Dey comot for my preek as I follow your advice

Фото профиля King V 👑🎯
King V 👑🎯3 месяцев назад

Make I calm down dey knack 21 times everyday... what type of savagery is that? Abi I resemble 21 savage??

Фото профиля Abimbola 🇨🇦 🇳🇬
Abimbola 🇨🇦 🇳🇬3 месяцев назад

Make I tell my wife 😭 😢

Фото профиля Debs MH👑
Debs MH👑3 месяцев назад

All this doctor lasan 🤣🤣 Wetin musa no go hear 🤣 What about men that are not married like this? They need to find a solution for you all 😂

Фото профиля Kaka
Kaka3 месяцев назад

Oga, you first knack your own 21 this month abi na theory you dey sell? Because the way this economy dey knack us already, if I add your prescription my prostate go survive but my account and my babe go file for divorce and bankruptcy at the same time. 21 Savage was a warning, not a medical advice. Shift abeg 😂💀

Фото профиля Emmy
Emmy3 месяцев назад

Me way never knack for 5 years now

Фото профиля Dr STAN
Dr STAN3 месяцев назад

!

Фото профиля Joe! Joe!
Joe! Joe!3 месяцев назад

Advanced countries are looking for ways to train every citizen how to learn AI since it's the future. We're here talking about having sex 21 times Wtf!

Фото профиля Firstlady
Firstlady3 месяцев назад

E ma tan rayin😂😂😂 KO Kuku FI gbogbo Ojo aye ma dobo. Mtchewwwww

Фото профиля Odirah
Odirah3 месяцев назад

See him brother here

Фото профиля justChiedozie
justChiedozie3 месяцев назад

This man don marry oo 😂😭😭

Фото профиля #TodayInHistory🇬🇧🇬🇧
#TodayInHistory🇬🇧🇬🇧3 месяцев назад

You can masturbate 21 times a day , if you're celibate. But it is not a must,the body has a way to regulate it through nocturnal emissions

Фото профиля OBA of Lanto.
OBA of Lanto.3 месяцев назад

Omo una go hear from me

Фото профиля ANGRY NIGERIAN 😡
ANGRY NIGERIAN 😡3 месяцев назад

Una go just dey talk anyhow… I know man wen dey womanize right from him youthful days, still ended having prostrate at 67. Once una don become doctors, una go just calm down dey whine public with rubbish takes.

Фото профиля R!cky W.
R!cky W.3 месяцев назад

Bookmarked for future reference 🤓🤓🤓

Фото профиля 𝕄𝕚𝕜𝕜𝕚🇳🇬🇬🇭
𝕄𝕚𝕜𝕜𝕚🇳🇬🇬🇭3 месяцев назад

Make I send this video give my step mother. That woman no dey allow me so too much

Фото профиля Bolatito
Bolatito3 месяцев назад

@Shefo039o This topic is stale

Фото профиля Ebys'Lady
Ebys'Lady3 месяцев назад

This is where side chick 🐥 come at play.. but what about the kingdom of heaven? Na king Solomon I blame for being a role model in this game

Фото профиля OSIBENA
OSIBENA3 месяцев назад

2rounds 3 times a week. You have 24 knacks a month.

Фото профиля wigoroje of bini
wigoroje of bini3 месяцев назад

Country dey spoil u say make men dey beans 21 times in a month...

Фото профиля selense_cr8s
selense_cr8s3 месяцев назад

Hmm, this is a big problem and challenge. In this current situation of this country, guyz are not financially buoyant. Even to have side chick is a problem, what will be your advice to a man that doesn't have a wife nor side chick

Фото профиля Oluwaseun 01
Oluwaseun 013 месяцев назад

Ahh Omo more which kind pressure be this 😂🤦‍♂️

Фото профиля Mindez ♍️
Mindez ♍️3 месяцев назад

Charley I’m slacking

Фото профиля The Tailor's Hand ✂️👌
The Tailor's Hand ✂️👌3 месяцев назад

@Shefo039o Everybody just Dey run mad

Фото профиля left-handed ✍
left-handed ✍3 месяцев назад

If this must follow this 21 times knacking a month try not to ejaculate all this time cos you will feel the effect

Фото профиля NnaGolden Emy
NnaGolden Emy3 месяцев назад

That's why many of our fathers suffer prostate-related issues. Once they get older or their children grow up, they start forming "holy holy" and abandon that side of married life.

Фото профиля Dc_ 🇬🇧
Dc_ 🇬🇧3 месяцев назад

Where at all dem dey get demma research from? 😂

Фото профиля /MIKΣ 🦊ᄃΉΛПDIZΣ 🧡🫵
/MIKΣ 🦊ᄃΉΛПDIZΣ 🧡🫵3 месяцев назад

@stanokcrypto come ooo

Фото профиля 𝙊𝙆𝙏𝘼𝙑𝙀(Come Back Arc )
𝙊𝙆𝙏𝘼𝙑𝙀(Come Back Arc )3 месяцев назад

Haaaa @onchaingambler_ @fvglyy__ 😭😭😭😭😭 Omoo make we Dey save money down for una oo😂😂😂😭😭😭

Фото профиля MarcelloMarçton
MarcelloMarçton3 месяцев назад

You sure say this one na Medical Doctor abi na those "Dr" dem dey always give ontop podium..?🤔

Фото профиля Lharmhy_Grahm
Lharmhy_Grahm3 месяцев назад

For toto wey women don turn to pos na only God fit save men oo

Фото профиля irebaby💕
irebaby💕3 месяцев назад

😂😂😂😂😂

Фото профиля Paulo
Paulo3 месяцев назад

Oga I no get that kind strength 💯

Фото профиля Papa
Papa3 месяцев назад

Which man dey knack 21 times a month. Just give your life to Jesus.

Фото профиля MR' J$Y👨‍💻
MR' J$Y👨‍💻3 месяцев назад

Where single person wan see knack, 21 times a month? 🤔

Похожие видео