正在加载视频...

视频加载失败

“A man in order to avoid prostate problem, failure and cardiac problem, he needs to be able to knack 21 times a month” — Dr. Rasheed Abassi.

374,011 次观看 • 3 个月前 •via X (Twitter)

35 条评论

Kboy IBM 的头像
Kboy IBM3 个月前

Doctor, Blood Dey comot for my preek as I follow your advice

King V 👑🎯 的头像
King V 👑🎯3 个月前

Make I calm down dey knack 21 times everyday... what type of savagery is that? Abi I resemble 21 savage??

Abimbola 🇨🇦 🇳🇬 的头像
Abimbola 🇨🇦 🇳🇬3 个月前

Make I tell my wife 😭 😢

Debs MH👑 的头像
Debs MH👑3 个月前

All this doctor lasan 🤣🤣 Wetin musa no go hear 🤣 What about men that are not married like this? They need to find a solution for you all 😂

Kaka 的头像
Kaka3 个月前

Oga, you first knack your own 21 this month abi na theory you dey sell? Because the way this economy dey knack us already, if I add your prescription my prostate go survive but my account and my babe go file for divorce and bankruptcy at the same time. 21 Savage was a warning, not a medical advice. Shift abeg 😂💀

Emmy 的头像
Emmy3 个月前

Me way never knack for 5 years now

Dr STAN 的头像
Dr STAN3 个月前

!

Joe! Joe! 的头像
Joe! Joe!3 个月前

Advanced countries are looking for ways to train every citizen how to learn AI since it's the future. We're here talking about having sex 21 times Wtf!

Firstlady 的头像
Firstlady3 个月前

E ma tan rayin😂😂😂 KO Kuku FI gbogbo Ojo aye ma dobo. Mtchewwwww

Odirah 的头像
Odirah3 个月前

See him brother here

justChiedozie 的头像
justChiedozie3 个月前

This man don marry oo 😂😭😭

#TodayInHistory🇬🇧🇬🇧 的头像
#TodayInHistory🇬🇧🇬🇧3 个月前

You can masturbate 21 times a day , if you're celibate. But it is not a must,the body has a way to regulate it through nocturnal emissions

OBA of Lanto. 的头像
OBA of Lanto.3 个月前

Omo una go hear from me

ANGRY NIGERIAN 😡 的头像
ANGRY NIGERIAN 😡3 个月前

Una go just dey talk anyhow… I know man wen dey womanize right from him youthful days, still ended having prostrate at 67. Once una don become doctors, una go just calm down dey whine public with rubbish takes.

R!cky W. 的头像
R!cky W.3 个月前

Bookmarked for future reference 🤓🤓🤓

𝕄𝕚𝕜𝕜𝕚🇳🇬🇬🇭 的头像
𝕄𝕚𝕜𝕜𝕚🇳🇬🇬🇭3 个月前

Make I send this video give my step mother. That woman no dey allow me so too much

Bolatito 的头像
Bolatito3 个月前

@Shefo039o This topic is stale

Ebys'Lady 的头像
Ebys'Lady3 个月前

This is where side chick 🐥 come at play.. but what about the kingdom of heaven? Na king Solomon I blame for being a role model in this game

OSIBENA 的头像
OSIBENA3 个月前

2rounds 3 times a week. You have 24 knacks a month.

wigoroje of bini 的头像
wigoroje of bini3 个月前

Country dey spoil u say make men dey beans 21 times in a month...

selense_cr8s 的头像
selense_cr8s3 个月前

Hmm, this is a big problem and challenge. In this current situation of this country, guyz are not financially buoyant. Even to have side chick is a problem, what will be your advice to a man that doesn't have a wife nor side chick

Oluwaseun 01 的头像
Oluwaseun 013 个月前

Ahh Omo more which kind pressure be this 😂🤦‍♂️

Mindez ♍️ 的头像
Mindez ♍️3 个月前

Charley I’m slacking

The Tailor's Hand ✂️👌 的头像
The Tailor's Hand ✂️👌3 个月前

@Shefo039o Everybody just Dey run mad

left-handed ✍ 的头像
left-handed ✍3 个月前

If this must follow this 21 times knacking a month try not to ejaculate all this time cos you will feel the effect

NnaGolden Emy 的头像
NnaGolden Emy3 个月前

That's why many of our fathers suffer prostate-related issues. Once they get older or their children grow up, they start forming "holy holy" and abandon that side of married life.

Dc_ 🇬🇧 的头像
Dc_ 🇬🇧3 个月前

Where at all dem dey get demma research from? 😂

/MIKΣ 🦊ᄃΉΛПDIZΣ 🧡🫵 的头像
/MIKΣ 🦊ᄃΉΛПDIZΣ 🧡🫵3 个月前

@stanokcrypto come ooo

𝙊𝙆𝙏𝘼𝙑𝙀(Come Back Arc ) 的头像
𝙊𝙆𝙏𝘼𝙑𝙀(Come Back Arc )3 个月前

Haaaa @onchaingambler_ @fvglyy__ 😭😭😭😭😭 Omoo make we Dey save money down for una oo😂😂😂😭😭😭

MarcelloMarçton 的头像
MarcelloMarçton3 个月前

You sure say this one na Medical Doctor abi na those "Dr" dem dey always give ontop podium..?🤔

Lharmhy_Grahm 的头像
Lharmhy_Grahm3 个月前

For toto wey women don turn to pos na only God fit save men oo

irebaby💕 的头像
irebaby💕3 个月前

😂😂😂😂😂

Paulo 的头像
Paulo3 个月前

Oga I no get that kind strength 💯

Papa 的头像
Papa3 个月前

Which man dey knack 21 times a month. Just give your life to Jesus.

MR' J$Y👨‍💻 的头像
MR' J$Y👨‍💻3 个月前

Where single person wan see knack, 21 times a month? 🤔

相关视频