Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

A message to Peller ๐Ÿค”๐Ÿค”๐Ÿค”๐Ÿค”

23,806 Aufrufe โ€ข vor 5 Monaten โ€ขvia X (Twitter)

36 Kommentare

Profilbild von TOP BOY
TOP BOYvor 5 Monaten

E healing process go too long ๐Ÿ˜‚

Profilbild von OLUWA SEUN
OLUWA SEUNvor 5 Monaten

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von EseBlog
EseBlogvor 5 Monaten

Rest! All these narratives are unnecessary.

Profilbild von OLUWA SEUN
OLUWA SEUNvor 5 Monaten

Really

Profilbild von Gabriel the great๐Ÿฆ‚
Gabriel the great๐Ÿฆ‚vor 5 Monaten

Go rest jare for 2026 una still dey push this narrative mtcheww una no go dey live stream whatch wetin sup na half cut video una go whatch come dey analyse rubbish

Profilbild von DAMi
DAMivor 5 Monaten

I think javis is pregnant they are just covering it up but peller mouth too wild

Profilbild von Dergy Fem
Dergy Femvor 5 Monaten

I wonโ€™t mind of someone can screenshot my lines here for future reference Peller +Jarvis no fit marry at all Even if someone stylishly make it happen that they married J will end up been a single mother likewise Mr P will as well be a single fada โ€ฆ they are not compatible!!

Profilbild von Huey Freeman
Huey Freemanvor 5 Monaten

Old black man like you still Dey carry children matter head, fool no go work

Profilbild von Solid Smith O_Mโš“๏ธ๐ŸŒ•โš“๏ธ231
Solid Smith O_Mโš“๏ธ๐ŸŒ•โš“๏ธ231vor 5 Monaten

@Peller089 you go cry again. Just dey watch

Profilbild von Surewin Bobo๐ŸŒŸ
Surewin Bobo๐ŸŒŸvor 5 Monaten

Them no de tell man na man de decide

Profilbild von BENZ
BENZvor 5 Monaten

Pellet na small boi Him go grow to understand Make una leave am make him live him life !!

Profilbild von O 1 T F
O 1 T Fvor 5 Monaten

He Dey beg her with Benz ๐Ÿ˜น

Profilbild von Mr Flow
Mr Flowvor 5 Monaten

Time will tell. They nor they pay to learn lesson. Small pikin sense still they Peller head. He never know say we live in a BRUTAL WORLD. And women are very brutal Expect say na content them they do.

Profilbild von Mira๐Ÿฆ…
Mira๐Ÿฆ…vor 5 Monaten

Jarvis for money Peller for love

Profilbild von Young John
Young Johnvor 5 Monaten

I pity the pain that is coming for him soon

Profilbild von HOLLA๐Ÿค‘
HOLLA๐Ÿค‘vor 5 Monaten

Dodoyo go dance tungba

Profilbild von Ezekiel
Ezekielvor 5 Monaten

Rest jare.

Profilbild von Folade
Foladevor 5 Monaten

U Go C shege

Profilbild von Shizzy
Shizzyvor 5 Monaten

70 years old man

Profilbild von princewill makuochukwu
princewill makuochukwuvor 5 Monaten

An elderโ€™s advice

Profilbild von Olaniran Segun Ogunnusi
Olaniran Segun Ogunnusivor 5 Monaten

@Peller089 according to you, your sense pass all your advisers abi... No boy out there reach you weh Jarvis fit follow, even the elderly warning โš ๏ธ you are not wise enough ๐Ÿ˜’ okay Oooh, we shall see ๐Ÿซฉ

Profilbild von Sunday Ebitimi
Sunday Ebitimivor 5 Monaten

Mumu dey worry am , doesnโ€™t have any sense and when time come he will know what she saying about him

Profilbild von BEEKE
BEEKEvor 5 Monaten

Jarvis is more smart than that boy

Profilbild von Ajibode Jamiu Abiodun
Ajibode Jamiu Abiodunvor 5 Monaten

No solution proferred, you just said he'll be shock daddy.....

Profilbild von Bigg Dawg ๐ŸŽฑ
Bigg Dawg ๐ŸŽฑvor 5 Monaten

Such simps need such Ruthless babes dey teach dem pain lesson cos no amount of advice this simp go hear

Profilbild von L E X
L E Xvor 5 Monaten

Omo this peller sha okay now

Profilbild von Bobby00147sharp
Bobby00147sharpvor 5 Monaten

See my daddy wrtin u Dey do so ehn daddy u wan still carry una tribalism enter here again ehn daddy wa ๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ

Profilbild von Nikky๐Ÿฆ‹โค๏ธ
Nikky๐Ÿฆ‹โค๏ธvor 5 Monaten

Old man like you ๐Ÿ˜๐Ÿ˜

Profilbild von Anthony
Anthonyvor 5 Monaten

Nah true watin concern us

Profilbild von @James Steve
@James Stevevor 5 Monaten

Busybody people all over. Do you know what happen that very day before she said that? Old man live them to enjoy their life . Oga rest

Profilbild von L E X
L E Xvor 5 Monaten

He will learn now

Profilbild von majaro Damilare Ifakorede
majaro Damilare Ifakoredevor 5 Monaten

The Werey no Dey hear word oo

Profilbild von Boi Clever
Boi Clevervor 5 Monaten

Intentional man

Profilbild von Foot soldier 001
Foot soldier 001vor 5 Monaten

Jarvis is psychologically mature than peller,he needs guidance

Profilbild von Famous ๐Ÿงธ
Famous ๐Ÿงธvor 5 Monaten

I swear ๐Ÿ˜‚ ๐Ÿ˜‚ ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Nwoke Emmanuel Chijoke
Nwoke Emmanuel Chijokevor 5 Monaten

A very stupid PELLER...I can't be peller and marry someone like Jarvis. She's not for the keep...baby mama standard

ร„hnliche Videos