Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

A message to Peller 🤔🤔🤔🤔

23,806 просмотров • 4 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 36

Фото профиля TOP BOY
TOP BOY4 месяцев назад

E healing process go too long 😂

Фото профиля OLUWA SEUN
OLUWA SEUN4 месяцев назад

😂😂😂

Фото профиля EseBlog
EseBlog4 месяцев назад

Rest! All these narratives are unnecessary.

Фото профиля OLUWA SEUN
OLUWA SEUN4 месяцев назад

Really

Фото профиля Gabriel the great🦂
Gabriel the great🦂4 месяцев назад

Go rest jare for 2026 una still dey push this narrative mtcheww una no go dey live stream whatch wetin sup na half cut video una go whatch come dey analyse rubbish

Фото профиля DAMi
DAMi4 месяцев назад

I think javis is pregnant they are just covering it up but peller mouth too wild

Фото профиля Dergy Fem
Dergy Fem4 месяцев назад

I won’t mind of someone can screenshot my lines here for future reference Peller +Jarvis no fit marry at all Even if someone stylishly make it happen that they married J will end up been a single mother likewise Mr P will as well be a single fada … they are not compatible!!

Фото профиля Huey Freeman
Huey Freeman4 месяцев назад

Old black man like you still Dey carry children matter head, fool no go work

Фото профиля Solid Smith O_M⚓️🌕⚓️231
Solid Smith O_M⚓️🌕⚓️2314 месяцев назад

@Peller089 you go cry again. Just dey watch

Фото профиля Surewin Bobo🌟
Surewin Bobo🌟4 месяцев назад

Them no de tell man na man de decide

Фото профиля BENZ
BENZ4 месяцев назад

Pellet na small boi Him go grow to understand Make una leave am make him live him life !!

Фото профиля O 1 T F
O 1 T F4 месяцев назад

He Dey beg her with Benz 😹

Фото профиля Mr Flow
Mr Flow4 месяцев назад

Time will tell. They nor they pay to learn lesson. Small pikin sense still they Peller head. He never know say we live in a BRUTAL WORLD. And women are very brutal Expect say na content them they do.

Фото профиля Mira🦅
Mira🦅4 месяцев назад

Jarvis for money Peller for love

Фото профиля Young John
Young John4 месяцев назад

I pity the pain that is coming for him soon

Фото профиля HOLLA🤑
HOLLA🤑4 месяцев назад

Dodoyo go dance tungba

Фото профиля Ezekiel
Ezekiel4 месяцев назад

Rest jare.

Фото профиля Folade
Folade4 месяцев назад

U Go C shege

Фото профиля Shizzy
Shizzy4 месяцев назад

70 years old man

Фото профиля princewill makuochukwu
princewill makuochukwu4 месяцев назад

An elder’s advice

Фото профиля Olaniran Segun Ogunnusi
Olaniran Segun Ogunnusi4 месяцев назад

@Peller089 according to you, your sense pass all your advisers abi... No boy out there reach you weh Jarvis fit follow, even the elderly warning ⚠️ you are not wise enough 😒 okay Oooh, we shall see 🫩

Фото профиля Sunday Ebitimi
Sunday Ebitimi4 месяцев назад

Mumu dey worry am , doesn’t have any sense and when time come he will know what she saying about him

Фото профиля BEEKE
BEEKE4 месяцев назад

Jarvis is more smart than that boy

Фото профиля Ajibode Jamiu Abiodun
Ajibode Jamiu Abiodun4 месяцев назад

No solution proferred, you just said he'll be shock daddy.....

Фото профиля Bigg Dawg 🎱
Bigg Dawg 🎱4 месяцев назад

Such simps need such Ruthless babes dey teach dem pain lesson cos no amount of advice this simp go hear

Фото профиля L E X
L E X4 месяцев назад

Omo this peller sha okay now

Фото профиля Bobby00147sharp
Bobby00147sharp4 месяцев назад

See my daddy wrtin u Dey do so ehn daddy u wan still carry una tribalism enter here again ehn daddy wa 😂🤣

Фото профиля Nikky🦋❤️
Nikky🦋❤️4 месяцев назад

Old man like you 😏😏

Фото профиля Anthony
Anthony4 месяцев назад

Nah true watin concern us

Фото профиля @James Steve
@James Steve4 месяцев назад

Busybody people all over. Do you know what happen that very day before she said that? Old man live them to enjoy their life . Oga rest

Фото профиля L E X
L E X4 месяцев назад

He will learn now

Фото профиля majaro Damilare Ifakorede
majaro Damilare Ifakorede4 месяцев назад

The Werey no Dey hear word oo

Фото профиля Boi Clever
Boi Clever4 месяцев назад

Intentional man

Фото профиля Foot soldier 001
Foot soldier 0014 месяцев назад

Jarvis is psychologically mature than peller,he needs guidance

Фото профиля Famous 🧸
Famous 🧸4 месяцев назад

I swear 😂 😂 😂

Фото профиля Nwoke Emmanuel Chijoke
Nwoke Emmanuel Chijoke4 месяцев назад

A very stupid PELLER...I can't be peller and marry someone like Jarvis. She's not for the keep...baby mama standard

Похожие видео