Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

A message to Peller 🤔🤔🤔🤔

23,806 görüntüleme • 4 ay önce •via X (Twitter)

36 Yorum

TOP BOY profil fotoğrafı
TOP BOY4 ay önce

E healing process go too long 😂

OLUWA SEUN profil fotoğrafı
OLUWA SEUN4 ay önce

😂😂😂

EseBlog profil fotoğrafı
EseBlog4 ay önce

Rest! All these narratives are unnecessary.

OLUWA SEUN profil fotoğrafı
OLUWA SEUN4 ay önce

Really

Gabriel the great🦂 profil fotoğrafı
Gabriel the great🦂4 ay önce

Go rest jare for 2026 una still dey push this narrative mtcheww una no go dey live stream whatch wetin sup na half cut video una go whatch come dey analyse rubbish

DAMi profil fotoğrafı
DAMi4 ay önce

I think javis is pregnant they are just covering it up but peller mouth too wild

Dergy Fem profil fotoğrafı
Dergy Fem4 ay önce

I won’t mind of someone can screenshot my lines here for future reference Peller +Jarvis no fit marry at all Even if someone stylishly make it happen that they married J will end up been a single mother likewise Mr P will as well be a single fada … they are not compatible!!

Huey Freeman profil fotoğrafı
Huey Freeman4 ay önce

Old black man like you still Dey carry children matter head, fool no go work

Solid Smith O_M⚓️🌕⚓️231 profil fotoğrafı
Solid Smith O_M⚓️🌕⚓️2314 ay önce

@Peller089 you go cry again. Just dey watch

Surewin Bobo🌟 profil fotoğrafı
Surewin Bobo🌟4 ay önce

Them no de tell man na man de decide

BENZ profil fotoğrafı
BENZ4 ay önce

Pellet na small boi Him go grow to understand Make una leave am make him live him life !!

O 1 T F profil fotoğrafı
O 1 T F4 ay önce

He Dey beg her with Benz 😹

Mr Flow profil fotoğrafı
Mr Flow4 ay önce

Time will tell. They nor they pay to learn lesson. Small pikin sense still they Peller head. He never know say we live in a BRUTAL WORLD. And women are very brutal Expect say na content them they do.

Mira🦅 profil fotoğrafı
Mira🦅4 ay önce

Jarvis for money Peller for love

Young John profil fotoğrafı
Young John4 ay önce

I pity the pain that is coming for him soon

HOLLA🤑 profil fotoğrafı
HOLLA🤑4 ay önce

Dodoyo go dance tungba

Ezekiel profil fotoğrafı
Ezekiel4 ay önce

Rest jare.

Folade profil fotoğrafı
Folade4 ay önce

U Go C shege

Shizzy profil fotoğrafı
Shizzy4 ay önce

70 years old man

princewill makuochukwu profil fotoğrafı
princewill makuochukwu4 ay önce

An elder’s advice

Olaniran Segun Ogunnusi profil fotoğrafı
Olaniran Segun Ogunnusi4 ay önce

@Peller089 according to you, your sense pass all your advisers abi... No boy out there reach you weh Jarvis fit follow, even the elderly warning ⚠️ you are not wise enough 😒 okay Oooh, we shall see 🫩

Sunday Ebitimi profil fotoğrafı
Sunday Ebitimi4 ay önce

Mumu dey worry am , doesn’t have any sense and when time come he will know what she saying about him

BEEKE profil fotoğrafı
BEEKE4 ay önce

Jarvis is more smart than that boy

Ajibode Jamiu Abiodun profil fotoğrafı
Ajibode Jamiu Abiodun4 ay önce

No solution proferred, you just said he'll be shock daddy.....

Bigg Dawg 🎱 profil fotoğrafı
Bigg Dawg 🎱4 ay önce

Such simps need such Ruthless babes dey teach dem pain lesson cos no amount of advice this simp go hear

L E X profil fotoğrafı
L E X4 ay önce

Omo this peller sha okay now

Bobby00147sharp profil fotoğrafı
Bobby00147sharp4 ay önce

See my daddy wrtin u Dey do so ehn daddy u wan still carry una tribalism enter here again ehn daddy wa 😂🤣

Nikky🦋❤️ profil fotoğrafı
Nikky🦋❤️4 ay önce

Old man like you 😏😏

Anthony profil fotoğrafı
Anthony4 ay önce

Nah true watin concern us

@James Steve profil fotoğrafı
@James Steve4 ay önce

Busybody people all over. Do you know what happen that very day before she said that? Old man live them to enjoy their life . Oga rest

L E X profil fotoğrafı
L E X4 ay önce

He will learn now

majaro Damilare Ifakorede profil fotoğrafı
majaro Damilare Ifakorede4 ay önce

The Werey no Dey hear word oo

Boi Clever profil fotoğrafı
Boi Clever4 ay önce

Intentional man

Foot soldier 001 profil fotoğrafı
Foot soldier 0014 ay önce

Jarvis is psychologically mature than peller,he needs guidance

Famous 🧸 profil fotoğrafı
Famous 🧸4 ay önce

I swear 😂 😂 😂

Nwoke Emmanuel Chijoke profil fotoğrafı
Nwoke Emmanuel Chijoke4 ay önce

A very stupid PELLER...I can't be peller and marry someone like Jarvis. She's not for the keep...baby mama standard

Benzer Videolar