ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
A message to Peller ๐ค๐ค๐ค๐ค
23,806 ๆฌก่ง็ โข 4 ไธชๆๅ โขvia X (Twitter)
36 ๆก่ฏ่ฎบ

E healing process go too long ๐

๐๐๐

Rest! All these narratives are unnecessary.

Really

Go rest jare for 2026 una still dey push this narrative mtcheww una no go dey live stream whatch wetin sup na half cut video una go whatch come dey analyse rubbish

I think javis is pregnant they are just covering it up but peller mouth too wild

I wonโt mind of someone can screenshot my lines here for future reference Peller +Jarvis no fit marry at all Even if someone stylishly make it happen that they married J will end up been a single mother likewise Mr P will as well be a single fada โฆ they are not compatible!!

Old black man like you still Dey carry children matter head, fool no go work

@Peller089 you go cry again. Just dey watch

Them no de tell man na man de decide

Pellet na small boi Him go grow to understand Make una leave am make him live him life !!

He Dey beg her with Benz ๐น

Time will tell. They nor they pay to learn lesson. Small pikin sense still they Peller head. He never know say we live in a BRUTAL WORLD. And women are very brutal Expect say na content them they do.

Jarvis for money Peller for love

I pity the pain that is coming for him soon

Dodoyo go dance tungba

Rest jare.

U Go C shege

70 years old man

An elderโs advice

@Peller089 according to you, your sense pass all your advisers abi... No boy out there reach you weh Jarvis fit follow, even the elderly warning โ ๏ธ you are not wise enough ๐ okay Oooh, we shall see ๐ซฉ

Mumu dey worry am , doesnโt have any sense and when time come he will know what she saying about him

Jarvis is more smart than that boy

No solution proferred, you just said he'll be shock daddy.....

Such simps need such Ruthless babes dey teach dem pain lesson cos no amount of advice this simp go hear

Omo this peller sha okay now

See my daddy wrtin u Dey do so ehn daddy u wan still carry una tribalism enter here again ehn daddy wa ๐๐คฃ

Old man like you ๐๐

Nah true watin concern us

Busybody people all over. Do you know what happen that very day before she said that? Old man live them to enjoy their life . Oga rest

He will learn now

The Werey no Dey hear word oo

Intentional man

Jarvis is psychologically mature than peller,he needs guidance

I swear ๐ ๐ ๐

A very stupid PELLER...I can't be peller and marry someone like Jarvis. She's not for the keep...baby mama standard
็ธๅ ณ่ง้ข
Sensitive content
โฆโฆ๐ค๐ค๐ค๐ค๐ค๐ค๐ค๐ค๐ค๐ค๐ค๐ค๐ค๐ค๐ค๐ค๐ค๐ค๐ค๐ค๐ค๐ค๐ค๐ค๐ค๐ค๐ค๐ค๐ค๐ค๐ค๐ค๐ค๐ค๐ค๐ค๐ค๐ค๐ค๐ค๐ค๐ค๐ค๐ค๐ค๐ค๐ค๐ค๐ค๐ค๐ค๐ค๐ค๐ค๐ค๐ค๐ค๐ค๐ค๐ค๐ค๐ค๐ค๐ค๐ฆ
ใซใใง@dps/ๆฅๅธธๅข
72,799 ๆฌก่ง็ โข 1 ไธชๆๅ
