Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
A movie you must watchโฆ.๐๐
63 Kommentare

Nollywood and their stupid, backwater scriptwriters. They are the ones pushing this rubbish narrative. My dear, if you try this with a real man, you are following her out with only the clothes on your back and you won't return back to that house God willing.

You need to watch the conclusion part

Even if nah your papa get house, nah IG go come remove my mama for that house๐คฌ

๐ as how naaa

Lol

Yes naaa

Be like na she be the breadwinner Cox wtf Abi the guy sef Dey ment ni ๐

As how naaa

Even if you want to act like a man to make your mum stay in your house I believe it's best to let your mum make her decision. If she stays that is war and you should be ready for that or she leaves for her peace of mind. But if she leaves, then the wife goes to her people to

Hummmmm

Make we first know why she no fit sleep She fit get good reason sha before we judge Na there we go start from

Let us confirm

Shey you get?? The husband and wife fit don go do wetin dem no suppose do get skeleton for cupboard wey the wife dey fight for maybe baba don tell dem say person no fit sleep their house ๐ Bcos na the only explanation be that if not she go first chop blow before she go back her papa house

@farmer_yolo Unless this is the case. She wonโt understand what will come after her amid I was the man.

@Ziggyashy Exactly

People are acting like they donโt know this happens in real life. May our sons, brothers, and fathers not turn to Gbewudani. Some men donโt have control over what happens in their homes. Ki Olorun ma fi ati jแบน ati mu wa si ibi ti o ninra

Am telling you

With this scene alone , I wonโt even bother to watch this kinda movie cos it wonโt make sense at the end. The guy even allowed the mom to leave in his presence, your mother ? Nah!!

He still Dey call am baby ??? A lot of things no fit be me ๐๐

What will u do

She go follow the person wey she chase commot

๐๐๐

What will you do ๐

@PoliceNG lemme report myself here. if this sh!t happen for real life.. walai talai I go nearly wound someone pikin that day.

@PoliceNG You can't do anything ๐

@PoliceNG Donโt try me oo ๐คฃ

Stupid Nigerian movie โฆ try am with me na you go first reach your papa house

Itโs a movie sha ๐

My brother, pray such didn't befall us

@_AbiolaARA Omoo make he befall me first I won try something

@_AbiolaARA Don't pray for such calamity ooo

@_AbiolaARA This your comment dey vex me Look broโฆ. Itโs not about praying for such calamity. Itโs about recognizing the red flags when they appear. People often show you who they are early on. Ignore the signs today, and youโll be left wondering tomorrow.

@farmer_yolo Facts ๐๐ป

Dem dy try ragebait me ni walai. Nollywood funny sha

Omo! As I dey watch this clip, I don dey boil for the wife o๐๐๐ I con dey fear myself ooo๐๐๐๐which kinda wife wey no get common self be this???

Nothing u go do

Women donโt know how stupid they sound until itโs their turn to receive they dish

I have never beaten a woman in my life but I swear to God i will beat her to her parents house that same night

That's bad

Weak men are enablers ๐

MOVIE TITLE: UNHEARD I'm yet to get the exact source to watch it.

Where is the en md of this movie? Because na thunder go fire Nigerian produceers oo

๐

You guys should calm down. Itโs not that deep. Iโm sure the reason is because if the mum sleeps over, everyone in that house will not wake up the next morning, because I swear to God thatโs the only reason this prank of a scene can happen in real life.

All this nollywood nonsense dey reduce person sense of reasoning

It happens o

This one nah real ogba ๐๐ buh as a mother just use three days and leave abeg to avoid insult...

Ati writer ati baby ati iyawo ati mummy gan sef gbo gbo yin sinwi

Please what's the title of this movie?

Well na movie sha try that shi wit me

As how now is this even possible

Just dey pray

๐๐๐ this one no fit happen to my Mom

Shit canโt even happen in real life bro

God pun!Sh the producer, the director and actors, una dey m@d

Itโs better be a prank or else na that woman go sleep for Barrack that night cuz ehhn para go too day my body and I no day touch woman

As how What will u do

This idiot will never put movie title

People are not suppose to be acting this nonsense,there are so retarded female in modern society that could consider trying this in their marriage. To be acting this kind of scene should be considered illegal.

Reason I stopped watching Nollywood, too far from reality๐คฆ๐ฝโโ๏ธ You pursue your husband mama for night, e still dey call you baby ke? Lmao๐คฃ

I swear this guy is a fool, even though itโs a movie he is stupid. You chase my mother out, she is sleeping in her parents house that night definitely

Thatโs a weak man there

Not at all
รhnliche Videos
Sensitive content
Can I watch ๐๐๐ณ๐ณ Movie ๐ฅ : kissing booth
Elena
160,894 Aufrufe โข vor 6 Monaten
