Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Must you talkโฆ.๐ฉ๐๐๐
41,372 Aufrufe โข vor 3 Monaten โขvia X (Twitter)
40 Kommentare

Top guy there

I respect this guy, he last am

Na saratu sing wizzy baby lon fo loke๐๐คฃ๐

๐

Pls who is that last guy?? He made the video so funny๐๐ I need to send him 10k Find him for me plsss๐๐๐

I know himโฆ.โจ๐ค

How can I contact him ?

This guy needs help ๐๐๐

๐๐ Some people donโt need a microphone, they create the whole show by themselves.

E no go better for dat last guy ๐๐๐๐๐

The last guy na werey oo ๐๐๐๐

Original WeyRey

That last guy just colo finish nothing u fit tell me ๐

Make una help me find this guyyy!!๐ญ๐ญ๐ก๐ก๐ก

The last guy dey pami ๐ ๐ ๐

That last guy don craze

This man steeze is not talk enough

Na once this guy turn artist himself ๐

๐โจโจโจโจ๐๐๐๐

Saratu suppose dey Audiomack๐๐๐

Yes ioooooo

They say letter L, baba say davido ๐๐

Who see that man wey win come give e friend one bcos na e question

Werey say nah saratu ๐๐๐

Lmao that last guy don smoke colos๐๐๐๐๐๐๐

Last part? When Wizkid turn saratu? ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

You talk true. I cannot believe what i am seeing with my eye๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃgive that man hell

find that last guy for me ๐๐๐๐๐

That last guy na werey ๐๐๐

That's a bro right there โค๏ธ

Did he just say John jazzy ahbi na ear dey pain me ๐

Oloribu ma ni guy yen ๐

๐๐

This one don see shege with his eyes๐

That last guy na aboki, his accent feels off... God abeg, I won mad๐๐๐๐

I literally rolled on the floor when the last guy confidently sang rubbish.

Who be this guy relative abeg ๐

That second guy understand street well. Eye way see dey follow chop

Always wait for the end of a video.... Na there the real content dey ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ I talk am, no wonder wizzy baby loke loke sweet like that. Na Saratu sing am ๐คช๐คช

So this cuz trouble man for Secteriat get rank for olodo ๐
