Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
A very memorable date😊😂
59,608 просмотров • 2 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 34

For glass of whine?..you dey whine me 😂 I almost craze when I hear that line😂😂

You one Dey talk Dey chop, red flag lol

Give an Jolly juice 😂

10k for glass of wine u dey whine me😂😂

Mozkoh you no chop plaster again 😁

What if pepper choke us 😂😂😂

This one go far oo🤣

Mozkoh you sef pay 😂😂😂

Bro I don laugh tire 😂

You suppose carry her go filling station since you guys just want to know each other 😂

This girl must be related to Charly Boy. The resemblance is uncanny.

This guy na mad man seh

No be today yourself Don they hustle 💯

For the food pot Abi 1 plate😂😂😂

Weytin dey worry mozko 😭😂

Na the cutlass make you dey waka like that?

E real, life no pass like that 🤣😂

Laugh wan kee me ooo😂😂😂🤦🏽♂️🤦🏽♂️🤦🏽♂️

Mozkoh I deh feel u gan .I done laugh tire

U won dey put lukaka for talk 😂😂

Werey 😂😂

" This relationship no fit work " 😭 😂Baba flip script shaperly. Now, this is content!!

E no too fine u Dey vex fine girl

The two of una no carry money come? 😂😭

@JideWestwood She plaster for the date normally na you just dey vex 😅

Platter😂😂😂

🤣🤣🤣🤣🤣

You dey correct mozkoh ke ma only you wan dey the relationship be that

For glass of wine U dey whyne me ? 😁😁😁😁😁😁

I no say you don thief her phone or something 😂😂

@Hipstar_timmy

No manners at all u wan walk out on me

😂😂

This guy is an intelligent skit maker 😂
