Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Aahh wetin be this😭😂

35,741 Aufrufe • vor 4 Tagen •via X (Twitter)

39 Kommentare

Profilbild von Okunade Adepoju
Okunade Adepojuvor 4 Tagen

How you go even say gbegiri … that one head no correct

Profilbild von JUDAS
JUDASvor 4 Tagen

I swear lol

Profilbild von Bake’
Bake’vor 4 Tagen

What happens to Okro soup and fufu

Profilbild von jennifer butts
jennifer buttsvor 4 Tagen

Okro soup was the answer

Profilbild von THE GOAT 🐐🇦🇷ACHIEVEMENT LM10
THE GOAT 🐐🇦🇷ACHIEVEMENT LM10vor 4 Tagen

Egusi Ogbono Vegetable Was the top 3 on my list✅

Profilbild von JUDAS
JUDASvor 4 Tagen

You know ball

Profilbild von Afolabi
Afolabivor 4 Tagen

Dem suppose use plank deck person wey talk gbegiri

Profilbild von HUNTER
HUNTERvor 4 Tagen

That bash life don spoil

Profilbild von JUDAS
JUDASvor 4 Tagen

Bro wetin sup😭

Profilbild von HUNTER
HUNTERvor 4 Tagen

How e go choose gbegiri for fufu

Profilbild von ᎮᏋᏝᏬᎷᎥ🥷🏾
ᎮᏋᏝᏬᎷᎥ🥷🏾vor 4 Tagen

Where Una put Afang soup?😭

Profilbild von Jerome Panshak
Jerome Panshakvor 4 Tagen

Is bash even Nigerian? 😂😂

Profilbild von 'Bambo 'Bayo
'Bambo 'Bayovor 4 Tagen

Gbegiri and Fufu 😂😂😂😂

Profilbild von tolulope brown
tolulope brownvor 4 Tagen

The girl say “vegetable”, survey write “efo” 🤔

Profilbild von JUDAS
JUDASvor 4 Tagen

Na the same

Profilbild von tolulope brown
tolulope brownvor 4 Tagen

That’s not the point

Profilbild von Ninety9+two🇧🇧
Ninety9+two🇧🇧vor 4 Tagen

Survey Dey chop fufu? People wey Dey chop fufu Dey mention soup survey Dey talk no 😂

Profilbild von Aniss
Anissvor 4 Tagen

Why person go mention gbegiri

Profilbild von ༒ 𓆩Tєєkαѕн 𓆪 ༒
༒ 𓆩Tєєkαѕн 𓆪 ༒vor 4 Tagen

Ewedu and fufu

Profilbild von Tola
Tolavor 4 Tagen

Gbegiri and fufu 😭😭😭

Profilbild von MartinsDaBuz
MartinsDaBuzvor 4 Tagen

Gbegiri as how!!! Dem suppose arrest that guy

Profilbild von Oyerinde Ibrahim
Oyerinde Ibrahimvor 4 Tagen

Gbegiri keh, kai ooo

Profilbild von TEA.
TEA.vor 4 Tagen

Survey na werey 🫴🏼🫴🏼😂😂 How is bitterleaf soup not there?? And they all avoided oha soup.

Profilbild von Precious Ikhine
Precious Ikhinevor 3 Tagen

Na that ode wey first mention gbegiri spoil their ginger coz how the hell do you use fufu to eat gbegiri??? 🤷‍♀️🤷‍♀️🤷‍♀️🤷‍♀️🤷‍♀️ Mtcheew

Profilbild von Guess who
Guess whovor 4 Tagen

You had time to think about it and still said Gbegiri? 💀😂

Profilbild von Babalola Abolaji #
Babalola Abolaji #vor 4 Tagen

Which Yeye survery be that

Profilbild von Asiwaju Ayo Falodun
Asiwaju Ayo Falodunvor 4 Tagen

Okro shouldn't be there! It should be Black Soup 🥣 even

Profilbild von 𝐊𝐢𝐧𝐠𝐬𝐥𝐞𝐲 𝐔𝐝𝐨𝐡
𝐊𝐢𝐧𝐠𝐬𝐥𝐞𝐲 𝐔𝐝𝐨𝐡vor 3 Tagen

Afang, Egusi, Ogbono, Vegetable that was supposed to be their answer…. How on earth will White soup pair well with White man.

Profilbild von Gbemiga Not Gbenga
Gbemiga Not Gbengavor 4 Tagen

Gbegiri with Fufu That one na olodo

Profilbild von pENit
pENitvor 4 Tagen

Werey lol

Profilbild von Sharp shooter 🔫🔥
Sharp shooter 🔫🔥vor 4 Tagen

Vegetable, Afang soup.

Profilbild von Tbecks
Tbecksvor 3 Tagen

Lmao that first set of people are very u serious imagine ooo

Profilbild von wacko
wackovor 4 Tagen

Watin do oha soup?🫩

Profilbild von Narcissist
Narcissistvor 4 Tagen

Gbegiri ke? Ewwww olodo rabata

Profilbild von P.E.L.U.M.I⚡️
P.E.L.U.M.I⚡️vor 4 Tagen

Why you go say gbegiri 😅

Profilbild von Koku Baboni
Koku Babonivor 4 Tagen

Gbegiri as how?

Profilbild von Isaac
Isaacvor 4 Tagen

Afang

Profilbild von Matty LamboVKR🛡️🌻 🧡
Matty LamboVKR🛡️🌻 🧡vor 3 Tagen

Oga, nsala,onugbu and egwusi 🤣🤣🤣

Profilbild von Hauwa
Hauwavor 4 Tagen

Gbegiri?😭😭😭😭😂