Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Aahh wetin be this😭😂
35,741 просмотров • 4 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 39

How you go even say gbegiri … that one head no correct

I swear lol

What happens to Okro soup and fufu

Okro soup was the answer

Egusi Ogbono Vegetable Was the top 3 on my list✅

You know ball

Dem suppose use plank deck person wey talk gbegiri

That bash life don spoil

Bro wetin sup😭

How e go choose gbegiri for fufu

Where Una put Afang soup?😭

Is bash even Nigerian? 😂😂

Gbegiri and Fufu 😂😂😂😂

The girl say “vegetable”, survey write “efo” 🤔

Na the same

That’s not the point

Survey Dey chop fufu? People wey Dey chop fufu Dey mention soup survey Dey talk no 😂

Why person go mention gbegiri

Ewedu and fufu

Gbegiri and fufu 😭😭😭

Gbegiri as how!!! Dem suppose arrest that guy

Gbegiri keh, kai ooo

Survey na werey 🫴🏼🫴🏼😂😂 How is bitterleaf soup not there?? And they all avoided oha soup.

Na that ode wey first mention gbegiri spoil their ginger coz how the hell do you use fufu to eat gbegiri??? 🤷♀️🤷♀️🤷♀️🤷♀️🤷♀️ Mtcheew

You had time to think about it and still said Gbegiri? 💀😂

Which Yeye survery be that

Okro shouldn't be there! It should be Black Soup 🥣 even

Afang, Egusi, Ogbono, Vegetable that was supposed to be their answer…. How on earth will White soup pair well with White man.

Gbegiri with Fufu That one na olodo

Werey lol

Vegetable, Afang soup.

Lmao that first set of people are very u serious imagine ooo

Watin do oha soup?

Gbegiri ke? Ewwww olodo rabata

Why you go say gbegiri 😅

Gbegiri as how?

Afang

Oga, nsala,onugbu and egwusi 🤣🤣🤣

Gbegiri?😭😭😭😭😂
Похожие видео
Sensitive content
Wetin be this?😭😭😂
CD2
367,740 просмотров • 1 год назад
Sensitive content
Wetin be this? 😭💔😂
$ilva 💸
141,583 просмотров • 1 год назад
