正在加载视频...

视频加载失败

Aahh wetin be this😭😂

37,407 次观看 • 5 天前 •via X (Twitter)

39 条评论

Okunade Adepoju 的头像
Okunade Adepoju4 天前

How you go even say gbegiri … that one head no correct

JUDAS 的头像
JUDAS4 天前

I swear lol

Bake’ 的头像
Bake’4 天前

What happens to Okro soup and fufu

jennifer butts 的头像
jennifer butts4 天前

Okro soup was the answer

THE GOAT 🐐🇦🇷ACHIEVEMENT LM10 的头像
THE GOAT 🐐🇦🇷ACHIEVEMENT LM105 天前

Egusi Ogbono Vegetable Was the top 3 on my list✅

JUDAS 的头像
JUDAS4 天前

You know ball

Afolabi 的头像
Afolabi5 天前

Dem suppose use plank deck person wey talk gbegiri

HUNTER 的头像
HUNTER4 天前

That bash life don spoil

JUDAS 的头像
JUDAS4 天前

Bro wetin sup😭

HUNTER 的头像
HUNTER4 天前

How e go choose gbegiri for fufu

ᎮᏋᏝᏬᎷᎥ🥷🏾 的头像
ᎮᏋᏝᏬᎷᎥ🥷🏾4 天前

Where Una put Afang soup?😭

Jerome Panshak 的头像
Jerome Panshak5 天前

Is bash even Nigerian? 😂😂

'Bambo 'Bayo 的头像
'Bambo 'Bayo4 天前

Gbegiri and Fufu 😂😂😂😂

tolulope brown 的头像
tolulope brown4 天前

The girl say “vegetable”, survey write “efo” 🤔

JUDAS 的头像
JUDAS4 天前

Na the same

tolulope brown 的头像
tolulope brown4 天前

That’s not the point

Ninety9+two🇧🇧 的头像
Ninety9+two🇧🇧5 天前

Survey Dey chop fufu? People wey Dey chop fufu Dey mention soup survey Dey talk no 😂

Aniss 的头像
Aniss4 天前

Why person go mention gbegiri

༒ 𓆩Tєєkαѕн 𓆪 ༒ 的头像
༒ 𓆩Tєєkαѕн 𓆪 ༒4 天前

Ewedu and fufu

Tola 的头像
Tola4 天前

Gbegiri and fufu 😭😭😭

MartinsDaBuz 的头像
MartinsDaBuz4 天前

Gbegiri as how!!! Dem suppose arrest that guy

Oyerinde Ibrahim 的头像
Oyerinde Ibrahim4 天前

Gbegiri keh, kai ooo

TEA. 的头像
TEA.4 天前

Survey na werey 🫴🏼🫴🏼😂😂 How is bitterleaf soup not there?? And they all avoided oha soup.

Precious Ikhine 的头像
Precious Ikhine4 天前

Na that ode wey first mention gbegiri spoil their ginger coz how the hell do you use fufu to eat gbegiri??? 🤷‍♀️🤷‍♀️🤷‍♀️🤷‍♀️🤷‍♀️ Mtcheew

Guess who 的头像
Guess who4 天前

You had time to think about it and still said Gbegiri? 💀😂

Babalola Abolaji # 的头像
Babalola Abolaji #4 天前

Which Yeye survery be that

Asiwaju Ayo Falodun 的头像
Asiwaju Ayo Falodun4 天前

Okro shouldn't be there! It should be Black Soup 🥣 even

𝐊𝐢𝐧𝐠𝐬𝐥𝐞𝐲 𝐔𝐝𝐨𝐡 的头像
𝐊𝐢𝐧𝐠𝐬𝐥𝐞𝐲 𝐔𝐝𝐨𝐡4 天前

Afang, Egusi, Ogbono, Vegetable that was supposed to be their answer…. How on earth will White soup pair well with White man.

Gbemiga Not Gbenga 的头像
Gbemiga Not Gbenga4 天前

Gbegiri with Fufu That one na olodo

pENit 的头像
pENit4 天前

Werey lol

Sharp shooter 🔫🔥 的头像
Sharp shooter 🔫🔥4 天前

Vegetable, Afang soup.

Tbecks 的头像
Tbecks4 天前

Lmao that first set of people are very u serious imagine ooo

wacko 的头像
wacko4 天前

Watin do oha soup?🫩

Narcissist 的头像
Narcissist4 天前

Gbegiri ke? Ewwww olodo rabata

P.E.L.U.M.I⚡️ 的头像
P.E.L.U.M.I⚡️4 天前

Why you go say gbegiri 😅

Koku Baboni 的头像
Koku Baboni4 天前

Gbegiri as how?

Isaac 的头像
Isaac4 天前

Afang

Matty LamboVKR🛡️🌻 🧡 的头像
Matty LamboVKR🛡️🌻 🧡4 天前

Oga, nsala,onugbu and egwusi 🤣🤣🤣

Hauwa 的头像
Hauwa4 天前

Gbegiri?😭😭😭😭😂