Loading video...
Video Failed to Load
Abeg abeg ๐๐๐๐๐๐๐!!!!
67,795 views โข 3 months ago โขvia X (Twitter)
32 Comments

Even at the view center where watched the game no Ronaldo fans or Messi hater said anything like robbery aa Argentina scored the third goal they just walk out of the view center insulting sallah ๐I donโt know where all these Ronald fans wey Dey online watch the game

Bro, I was shouting for them to come out and play because you canโt defend for a whole 45 minutes and not make mistakes. Thatโs why I like Morocco, they will add more to the two goals lead

Until African teams understand that their is evolution in football world, just like Morocco, we will continue to drop stinkers like this. Football has already evolved from the Era of parking buses, the best form of Defense is Attack! But nah, African teams want to defend only

Portugal no even sabi cross na wetin tire me, abi infantino promise Bruno world best?

Wait na Messi be banabas?๐๐๐๐Lmao

Nah water break them use enter Africa teams for this World Cup after them drink water like this everything don scatter

Nah mumu you be shaa ๐

Na people like you Dey make Nigeria Dey the way e Dey You go see something clearly still Dey deny say you no see am. All for what?

Imagine arguing with a Ronaldo fan

And this one too Dey dey football skit with zero football knowledge now he will set camera very soon and started preaching for Messi fans for hating Ronaldo you don forget when you Dey do ur own video now useless people

Because they conceded hasn't made what happened right. How do you explain this one? Or the foul Mac Allister made in the box. There was clear robbery and the world is seeing it. The only ones who deny it are Messi fans obviously because thinking is not there way

I think fitness is the problem of African teams Once e reach 70mins plus Dem go don gas finish

This my bros ๐ ๐ say make them tie my GOAT

You get bad mouth, na my GOAT you dey call Barnabas

Who be barnabas ๐ na my ๐ ?

Egypt sef na mumu ๐ u dey win 2-0 for 86th and u no fit defend

I don Dey find u since boss Omo e get one thing wey u talk abt Africa teams u no lie at all

The other ppl he mean Portugal ๐ต๐น in case you donโt understand

Same things happened again Senegal ๐ธ๐ณ itโs not a fraud then ๐๐

From days of USA 94 wey Nigeria lose to Italy after being 2-1 up for almost 90 minutes. I cry no be small

Na Barrabas him call h not Barnabas o๐๐

Egypt fvck up but they rob them normally.

Them lose that match Jhare Dem wan use media make am look pitiful

No mind those people. African teams need to do better and stop looking for excuses. How in the fucking world would you allow 2 goals lead to slip away like that ๐คฆโโ๏ธ

The game wasnโt rigged when they were leading with 2 goals. They even scored 3 goals

That guy Hassan immediately he left that defence they collapsed

Until African teams understand that their is evolution in football world, just like Morocco, we will continue to drop stinkers like this. Football has already evolved from the Era of parking buses, the best form of Defense is Attack! But nah, African teams want to defend only

The other people naw Ronaldo he dey talk ๐

No be you again ๐คฃ๐ ๐ We expected it say more ๐

Argentina played out their lives, now people want to downplay their effort simple because you donโt like Messi Why not blame Egypt for conceding 2 goals in 4 minutes

This guy ๐คฃ๐คฃ

A fool at 40 Dem don settle you now u keep quiet about NFF
Related Videos
Abeg wetin be Yoruba? ๐๐คฃ
FALOH ๐ณ๐ฌ๐ด๓ ง๓ ข๓ ฅ๓ ฎ๓ ง๓ ฟ
46,855 views โข 25 days ago
