Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Abeg make dem collect phone from this Peller papa hand 😭😂😂

637,456 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)

Комментарии: 34

Фото профиля Mojo
Mojo1 месяц назад

Who no enjoy life before, fit enjoy life now. Keep arguing, while papa peller enjoys more. 😂🤣

Фото профиля willinill!
willinill!1 месяц назад

This pose nearly wound me😂😂

Фото профиля Abdullah
Abdullah1 месяц назад

Enipe? 😂

Фото профиля Miracle Ofodeme
Miracle Ofodeme1 месяц назад

The man dey crush on himself through his newest iPhone 17 camera, allow him 😂😂

Фото профиля SHARP•SPIRIT
SHARP•SPIRIT1 месяц назад

as dem collect Peller papa phone wetin him go do?🫢👀

Фото профиля Akinkanju
Akinkanju1 месяц назад

Abeg make the man live and enjoy his life.

Фото профиля phizzy
phizzy1 месяц назад

Without peller how this man wan see money enter flight

Фото профиля Jura
Jura1 месяц назад

He’s beginning to look like someone who’s interested in both Adam and Eve. It is well sha

Фото профиля Emmanuel plez
Emmanuel plez1 месяц назад

I agree ohhh may d collect am d phone why will he b doing like this na 🤣 Who e d do sexy style gv😌

Фото профиля Foluke
Foluke1 месяц назад

Abeg oooo, make Una leave the man to chop the life of his head…. Na em time, and he’s still young, no be say na old man

Фото профиля FredRock
FredRock1 месяц назад

Baami o 😂 enjoy yourself o, cox this one wey your son don marry edo babe, you fit no see am again o 😂 after all the first time I know you, na when e carry him wife to be, come show you for Ikorodu, so Jaiye sir, you try to raise a celeb, e no easy 😂

Фото профиля OLAMIDE 🦍
OLAMIDE 🦍1 месяц назад

Make una leave the man oh. lol nah him time e Dey so.

Фото профиля dygoodchild 🥷
dygoodchild 🥷1 месяц назад

I hear say him done start TikTok live😂😂 baba done start to hustle too 🤣🤣 what do you expect anyway

Фото профиля Baloo
Baloo1 месяц назад

Enipe… who no enjoy life before fit later enjoy make una leave baba peller o

Фото профиля Afrobeats M0nster
Afrobeats M0nster1 месяц назад

olodo papa wan takeover from olodo, g@y ah nlggas.... siri play olodo uprising by dammy krane 🔥

Фото профиля LINDA
LINDA1 месяц назад

This is very good,let him enjoy, it's not a crime

Фото профиля IFEDAYOMI 🎖️
IFEDAYOMI 🎖️1 месяц назад

Una never see anything 😂 W daddy p in fucking chat 😂😂

Фото профиля The Famous Collins
The Famous Collins1 месяц назад

Everywhere across Nigeria people just want to live soft life off social media trend. The same error the previous generation made that brought corruption into every system.

Фото профиля 𝚻𝒀
𝚻𝒀1 месяц назад

@Kenblaze001 lol so this thing no be cruise na gene

Фото профиля Ayuba Shem
Ayuba Shem1 месяц назад

Make make wuna leave OG alone make him enjoy the fruit of him labor. Must of us our papa wan feel among too, they want to live the livestyle but nothing de😂

Фото профиля Ojo ?
Ojo ?1 месяц назад

Pesin dey enjoy him life una say make him chill when he was suffering where were you guys then 😂

Фото профиля Ayomide
Ayomide1 месяц назад

Instead make peller plug him papa. Make dem turn erekere family abi pluto family

Фото профиля kenneth Daniel’s
kenneth Daniel’s1 месяц назад

Omo be like na now e start to chop life 😂

Фото профиля janjami
janjami1 месяц назад

E no go invest the money wey peller dash am wisely,if e finish na this same internet e go come they rant my son no dey pick my call, my son no dey come see me............. mumu man

Фото профиля OWÓLABI TZ
OWÓLABI TZ1 месяц назад

The man dey enjoy him prime🤣🤣…. Very soon endorsement go dey enter for the man too. If you no fit afford peller, you go fit afford him papa🤣

Фото профиля Berlusconee
Berlusconee1 месяц назад

Na young guy na. Why make dem collect phone? Make him enjoy himself and the trend

Фото профиля Ezekiel
Ezekiel1 месяц назад

Peller don caution the man, he nor just like to Dey hear word 😅😂😂

Фото профиля BigDowat 🩶
BigDowat 🩶1 месяц назад

This man go too carry woman 😭

Фото профиля Bob Basty
Bob Basty1 месяц назад

This man don dey do pass Israel DMW 😂

Фото профиля Bablo Omar
Bablo Omar1 месяц назад

I stop watching it at this point 😂💔

Фото профиля Clergyman Sunday
Clergyman Sunday1 месяц назад

Accidental popular person that's how mohbad father started misbehaving, granting interview, featuring on content, podcast to the extent of even singing. See this one now

Фото профиля quid pro quo
quid pro quo1 месяц назад

E Dey try won impress e ex 😂

Фото профиля Cleverly 💐
Cleverly 💐1 месяц назад

check this out

Фото профиля KHOZII☘️
KHOZII☘️1 месяц назад

This man just no wan rest 😂

Похожие видео