Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Abeg where dem bring all these women from ๐ญ๐๐
89,842 Aufrufe โข vor 1 Jahr โขvia X (Twitter)
10 Kommentare

แแแแฆ๐ณ๐ฌvor 1 Jahr
Hear the second one, single mom verified OS.

แแแแฆ๐ณ๐ฌvor 1 Jahr
Geh Geh just full everywhere. You are into men from 50's you no go like date Tinubu?

MARMOUSH7๐ฉต๐คvor 1 Jahr
Them roast biggie for the ending ooo๐ซ

Chief ChidiTidyvor 1 Jahr
They Cooked bro like burial jollof ๐๐

OTvor 1 Jahr
The last woman English just dey muzz me ๐

๐ฆ
OLoROGuN_oF_DeLtA๐๐ฏvor 1 Jahr
D guy na fool... If i enta dis kind place nd see dis kind of women.. I will jst turn back....

monavor 1 Jahr
Na agent na ๐

Tessygoldvor 1 Jahr
@ChuksEricE ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

CITYBOIvor 1 Jahr
Heโs just a child, I donโt want to scare him๐น๐น

Gandokkyโฐvor 1 Jahr
Big Brother Nigeria ๐ณ๐ฌ shld start the Oldies show also Views go yaapa!!!
