Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Abeg make una follow me laugh 😭
18,731 Aufrufe • vor 20 Tagen •via X (Twitter)
25 Kommentare

If Hausa man never stab one person dem no go stop this prank.

Baba think say e be Batman E wan fly 😂😂

Aboki fess dey form cool and composed until the guy in black drop 😁😂😂, baba say na wayoooo 😁😂😂😂💔

Baba don see Heaven for view once😂

lol, if no be openam nothing u fit tell his wan like this Oloun

Aboki man don dey stab Stab u since This one Na skit

Open am 🤣🤣

😂😂😂😂😂😂😂

Boss I don support you help me do data

Imagine doing this prank and those guys mistakenly doesn't wake again

I no fit laugh 😂😂

😹😹😹

🤣🤣🤣🤣🤣🤣

He confuse he first talk say Leave am instead of Open am 😂😂😂😂😂

What’s that shout?🤣🤣🤣💕

@PoliceNG I have the contact of this guy, rhe prank is too expensive. Can you call him to order . No citizen should be traumatized in the name of skit making

😂😂😂

This is seriously not fair 😭

Spider-Man 😂😂😂

Omo for him mind e say try fly 😂

Olisa Chalant by force😂

😂😂😂 O mehnn, see race

😭😂😂😂

Please I need the flying gif 😂

What’s going on here?
