Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Abeg mk una nor Vex!🙏🏿

550,290 просмотров • 3 дней назад •via X (Twitter)

Комментарии: 42

Фото профиля BIG SYNC
BIG SYNC3 дней назад

Please focus on asking for your husbands forgiveness. We know you aren't that way but try to avoid being in situations that puts your husband's name in people's mouths for bad reason. I have been seeing different types of talks about your husband.

Фото профиля REAL WARRI PIKIN
REAL WARRI PIKIN3 дней назад

Thank you soo much

Фото профиля BIG SYNC
BIG SYNC3 дней назад

You welcome nne

Фото профиля Gentle iyke 🕊️
Gentle iyke 🕊️3 дней назад

Area area relax relax dey calm down jare. Nothing do you jare, nothing go do your marriage in Jesus name Amen 🙏. You be our person, your husband no get problem and we dey fans like am too. Baba timaya dey number 1 no get single problem too. We dey fans love all of una ❤️

Фото профиля REAL WARRI PIKIN
REAL WARRI PIKIN3 дней назад

❤️❤️❤️❤️❤️❤️

Фото профиля DZO
DZO3 дней назад

@Gentleiyke7914 I watch the video madam, you were so into it…no con Dey do damage control..you grabbed him well..na timaya con Dey run…

Фото профиля Gentle iyke 🕊️
Gentle iyke 🕊️3 дней назад

@drealwarripikin I wonder what you are trying to achieve but I'm very sure you and your likes will not succeed.

Фото профиля Angel Michael🪽
Angel Michael🪽3 дней назад

See gaslighting 😂😂😂 Only you waka climb stage Only you whisper something give Timaya Only you few sec later open leg wide climb another man body. Only you hold am for shoulder with your legs wide open and his hands on your ass. Only you still tell am say em get luck say you don reduce. Only you ignore your husband come Dey apologize give Nigerians Na your husband I pity😂 If em ignore signs em go see wonders. “I take full responsibility” after you don embarrass your husband finish

Фото профиля O'yemmie of Life
O'yemmie of Life3 дней назад

Them go soon talk say you dey do damage control. 🤣 🤣

Фото профиля REAL WARRI PIKIN
REAL WARRI PIKIN3 дней назад

No nau! I am truly sorry jor

Фото профиля O'yemmie of Life
O'yemmie of Life3 дней назад

I am not sure you owe anybody an apology tho. Only of you husband wasn't cool with it. Live your life sis.

Фото профиля Esther Gana
Esther Gana3 дней назад

True true ne be u be dat 😂😂😂

Фото профиля REAL WARRI PIKIN
REAL WARRI PIKIN3 дней назад

Esther but you suppose knw say no b me be that nau

Фото профиля Esther Gana
Esther Gana3 дней назад

I believe u ma’am 🤣

Фото профиля 𝔖𝔬𝔫 𝔒𝔣 𝔗𝔥𝔢 𝔖𝔬𝔦𝔩
𝔖𝔬𝔫 𝔒𝔣 𝔗𝔥𝔢 𝔖𝔬𝔦𝔩3 дней назад

Married woman. You jump for him body for public, na only God know wetin don happen for private… SMH. Na the man wey marry you I dey sorry for.

Фото профиля Chidera
Chidera3 дней назад

He said any lady should come out? And you came out? Are you a lady? A married woman with how many kids? You knew exactly what you did, you just chose to disgrace and disrespect your husband. A gentle man like Ikechukwu. That's very bad of you!

Фото профиля Ossai Ofili (OO)
Ossai Ofili (OO)3 дней назад

There is nothing serious here, it was just an entertainment. I have always known you as a responsible & disciplined woman.

Фото профиля Sir Jeffy 001
Sir Jeffy 0013 дней назад

You sound f00lish! There are many other ways to entertain the crowd without disrespecting your husband & kids Jumping on another man & having your ass squeezed is dishonourable to your husband. Only a cuck would accept that. Leave here now & go apologise to him, not to us.

Фото профиля Xavier
Xavier3 дней назад

You no owe anyone shalaye abeg only your husband dey entitled to am !!!

Фото профиля Peter E.
Peter E.3 дней назад

Honestly, I give you grace for this apology. Many women would have told us to mind our business. The main apology is to your husband. If you hear wetin men dey talk about your husband, you go run go kneel down apologize to am.

Фото профиля Queen Eve🤳💙
Queen Eve🤳💙3 дней назад

In what ever you are doing as a married woman, make sure to put your husband first. If you respect your husband, you will also be respected.📌

Фото профиля Iamkelaman
Iamkelaman3 дней назад

Why you go allow another man carry you for crying out loud. Una nor get traditional again ? This internet age sha. Married women way back no de even handshake another man talk less of going close to climbing another man.

Фото профиля Godwin Chidiebube
Godwin Chidiebube3 дней назад

Big sis Real Warri Pikin, you will only be forgiven on one condition, Ikechukwu your husband, my Abia State brother, and my elder brother’s namesake, will have to do exactly what you did with Timaya with another lady. Let the lady jump on him just like you did with Timaya. Then, and only then, will your apology be considered. Shalom

Фото профиля denniswiise
denniswiise3 дней назад

We no vex again..... Now wheer you don explain yourself.... As you no spoil egberi papa 1 of bayelsa own, your own no go spoil... Next time if im dey perform ukwu for stage begin go house... Just begin play GO HOME by blackbonez....

Фото профиля madmonk
madmonk3 дней назад

We don't give a fuck, you've already disgraced your husband

Фото профиля Jassman
Jassman3 дней назад

Na why you go do surgery Abi weight loss, so you go be midfielder, I see you, Toni Kroos of our time

Фото профиля President Eniola Daniel
President Eniola Daniel3 дней назад

This is original content

Фото профиля OFFOR Joseph
OFFOR Joseph3 дней назад

To see woman who go come online to beg like this na by connection. That kind charged situation, if you no hold yourself, you go just look back and hate yourself especially if small alcohol don enter mouth. Whatever, God preserve your home

Фото профиля Black_zeus
Black_zeus3 дней назад

Medicine after death yehyehyeh nonsense. Don't allow woman gaslight you ooo, she knew exactly what she did, she ain't sorry, she'll do it all over again if giving the chance.

Фото профиля Martins SA 🇿🇦🇳🇬
Martins SA 🇿🇦🇳🇬3 дней назад

That’s your headache, warripikin 😂 You opened your two legs and jumped on a man who isn’t your husband. If your husband was from Benin… you go from there, go straight to your family house ooo 😂

Фото профиля The Calabash
The Calabash3 дней назад

I truly admire the way you take responsibilities of your actions and also apologize for the inconvenience. That's rare, but I thumbs up ma'am.

Фото профиля Big_Noni
Big_Noni3 дней назад

I won’t forgive you and I hope your husband won’t either. As an Ngwa man, our wives are sacred. Such show of disgrace shouldn’t happen.

Фото профиля Huster Buzo
Huster Buzo3 дней назад

Chaiiiii chaiiiii. I am hoping your husband forgives. God's blessings. Please don't put yourself in such situations again. As a married man e no go easy but hoping you guys pull through.

Фото профиля Itamah
Itamah3 дней назад

U no know, and u jump on him when he asked.. i no blame u,na all these follower boys wey nor know themselves wey dey marry una I blame… Tueh..

Фото профиля PAUL OGAH
PAUL OGAH3 дней назад

D only person u need to apologize to is your husband...all those online in-laws no really dey important.

Фото профиля OBA
OBA3 дней назад

Keep disrespecting your man, breadwinner. It is no body's business.

Фото профиля alhaji.Nonso
alhaji.Nonso3 дней назад

"Area" "I take full responsiblity but na Timaya force me" Hahahahahahaha. Women and taking responsibility na like full Daylight and midnight Darkness

Фото профиля Samiru Mena
Samiru Mena3 дней назад

Wait ooh what are u apologizing for sef. Na all of jobless online in-laws u dey worry urself for? Na wa 4 u @drealwarripikin . U are an entertainer and it's called show biz for a reason. U did absolutely nothing to wrong ma'am. C'mon please

Фото профиля Urhobo Water
Urhobo Water3 дней назад

You don’t owe anyone explanation. It’s called “show business” for a reason!!!!

Фото профиля Grace Owolabi ♨️
Grace Owolabi ♨️3 дней назад

Aunty Hope 🤣🤣🤣 You no well Na Charity I go leave to judge this matter

Фото профиля Jojo Agarry
Jojo Agarry3 дней назад

Na you wan explain ohhh to me you owe nobody an explanation aside your husband... when dem talk finish dem go shut up... as na dem holy pass..

Фото профиля Prof Zaza
Prof Zaza3 дней назад

@aweadeyinka4 You get luck say your hubby no Irhobo or Edo man. We believe you my sister

Похожие видео