Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Abeg pls na wetin ???
113,810 просмотров • 2 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 35

These type of men no fit ever get time for any relationship 😂

E be like say u don dea mad egbon 😅😅😅 which one be zone 7 again

Person greet you “mesere” you still dey chop am dey go 😂😂😂😂

Person greet Una in Calabar voice 😄😄😄

This bro na bastard 😹😂 Aja in ogunfe shadow

As she said me sere ohh una supposed to know say na akwa ibom and nkita ( Dog) na there thing 😂😂😂😂

Na from that lady greeting I don know say na calabar party dem go 😂😂

Idris bi ti bawo? 😂 Alakoba!

Why your second resemble Ngolo Kante like that, are they related?

This lad is one of the funniest content creator out there. His contents are so relatable

Ajagunfe Ni

Ogunja ni

Person tell you mesiere and you know fun ran😂😂

If you enter heaven, I just first ask angel how you take enter heaven 😂 😂

Adigun don feature Ngolo Kante keh

This guy na better werey😅😂🤣😅😂🤣

It is what you say it is. Ki se aja ogunfe ni🙂↔️

Immediately I heard “messiere” I knew they’ve eaten dog

Turn this to a series. I feel you are up to something

LOL certified madman

Na Ram head wey wicked 😂

Werey ni man yi 🤣🤣🤣

Which kind nonsense be this 😅

Omo Ounje 😂

IDRIS keee Me I don’t like food

Ogunfe ni oo

Na Ogunfe

Lagido ÖBÖ 🤣🤣🤣

😂😂

😂 eshin ni

Na that your singing make me know say you don dey lose your mind 😂

Ori lo ku oo 🤣🤣

Ogunfe 🤣🤣

This egbon no well😂😂😂

Ogunfe koh Obuko ni 😂😂😂
Похожие видео
Abeg wetin egbon Femi use discipline aunty bukunmi pls😭😭😭😂😂
Ayinde04
59,511 просмотров • 20 дней назад
