Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Abeg wetin this guy hold dey use turn eba so? 👀
11 Kommentare

FLACKOvor 1 Jahr
If police ask am, e get evidence. He uses it to turn eba.

Investors.comvor 1 Jahr
See a stock that setting up for big gains? Let’s help you be the first one to it.

Duke OF Wall street 👑vor 1 Jahr
No be axe be that 😭😂

Henzzyvor 1 Jahr
Wetin dey go on

Kuvg Davevor 1 Jahr
Him seven 🪓 Dey deliver him 2 4 7

Ebubevor 1 Jahr
Baba took cultism seriously

Saro Davidvor 1 Jahr
Axe man

collinsbrain🦅🇳🇬vor 1 Jahr
Omo d thing dirty self

91⚠️vor 1 Jahr
Iykyk

Smithvor 1 Jahr
Incase you come close

Tundevor 1 Jahr
Nah men wan chop am
