Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Abeg what’s going on here? RCCG people come and explain o. A handler was too stunned to write a caption 👀😂
727,862 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 10

God send messenger to Daddy GO.. unah shenk am😂 Oye olohun😕

They’ll silence everyone that tries to speak the truth 😭

Last Sunday pastor sell bottle water for 5k, I go outside go buy five chilled bottle water for 1k, sell each one for #150 to people sitting at the back , as dem call those Wey buy bottle water come forward to receive prayer 🛐 na so we all join them. Pastor dey surprise to see more people than those Wey pay to for water but he no fit talk he just continue with the prayer 😂

See as dem whine mic 🎤 dem no gree hear message from God to daddy G.O Wetin una dey fear? 😆

They don't want us to hear the message Maybe they believe it's only them that God can use . Ire o

Person wey they bring for deliverance don escape go testify shit 😂💀

E wan use format wey daddy GO create enter am 😂

Looks like the Holy Spirit took a detour and possessed the handler's fingers instead of their soul. RCCG, please send help... or a better Wi-Fi connection

God sent someone to daddy GO, una cut am short. I leave you to God.

They should have allowed him talk
Похожие видео
Sensitive content
Only girls party ? What’s going on here abeg 👀?
Oyindamola🙄
997,918 просмотров • 1 год назад
