Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

What’s going on here abeg? 👀

479,080 просмотров • 5 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 35

Фото профиля MINÎSTER
MINÎSTER5 месяцев назад

Subhanalahi! She’s getting high with the petrol inside the Okada wtf 💔😭

Фото профиля Obianuju
Obianuju5 месяцев назад

Highness.. Inhaling fuel. Tomorrow go too stew for medical doctors sha. Make una dey high on anything una see.

Фото профиля jnr
jnr5 месяцев назад

Omo i dey lost oo make yunna help me explain wetin dey occur

Фото профиля Mileeky
Mileeky5 месяцев назад

As she no fit buy Cana, make she inhale from the canal. Lines Dey cry for my hand

Фото профиля Opeyemi
Opeyemi5 месяцев назад

What the hell is the song playing in the background? 🤣

Фото профиля nana
nana5 месяцев назад

She’s stealing fuel from the bike 😂

Фото профиля Ayomide
Ayomide5 месяцев назад

She dey inhale petrol Hmm crazy shit Just like how some people inhale soakaway

Фото профиля Stephen
Stephen5 месяцев назад

She dey steal fuel? What’s going on?

Фото профиля Abelking👑
Abelking👑5 месяцев назад

Getting high... that shi Cr@zy!

Фото профиля Universe
Universe5 месяцев назад

It’s a simple thing naaaa she’s trying to vomit and once you inhale petrol it will stop the vomit

Фото профиля 👨🏻‍⚖️
👨🏻‍⚖️5 месяцев назад

She’s recharging her battery 😆

Фото профиля TC ⭐
TC ⭐5 месяцев назад

Do people inhale petrol to get high? Hmm!

Фото профиля Bio shiya
Bio shiya5 месяцев назад

She is stealing fuel , with una yeye reasonings

Фото профиля Bones
Bones5 месяцев назад

She's getting high by sniffing petrol

Фото профиля 🦉 NEYO🧘🏽 ♌️
🦉 NEYO🧘🏽 ♌️5 месяцев назад

She Dey sniff the fuel to get high

Фото профиля Ama’s kitchen
Ama’s kitchen5 месяцев назад

Abi make I go buy fuel try if I go high like her but if I no make am make una hold that girl

Фото профиля Henry Uwakwe
Henry Uwakwe5 месяцев назад

Incase you’re confused she’s blowing into the tank so the fuel pours into the bucket she dey tuff fuel 😹

Фото профиля Ama’s kitchen
Ama’s kitchen5 месяцев назад

Fuel don the high person now.. make una give update na

Фото профиля Temi Bnxn🥶⭐
Temi Bnxn🥶⭐5 месяцев назад

Anything for the highness,this one con bad oo 😩

Фото профиля PIPLEGACY
PIPLEGACY5 месяцев назад

I remember when my father the use mouth pump fuel into injector from fuel tank, I no know na so I go try am one day. Na so I mistakenly open the air weh I pump and the air enter my head 🙂‍↕️... I wan mad!! Only few go understand

Фото профиля Pheezy
Pheezy5 месяцев назад

gues she’s pregnant She stylishly vomited to hoping unnoticed buh was cut in the act 😂

Фото профиля ETI-ETOP UDOM
ETI-ETOP UDOM5 месяцев назад

She is trying to get high from petrol What those northern guys would do just to get high sha

Фото профиля ChalataSqa
ChalataSqa5 месяцев назад

Hausa’s Dey high with fuel and gum

Фото профиля your dad’s meatballs
your dad’s meatballs5 месяцев назад

She’s inhaling the fuel fume to get high😭😭😭

Фото профиля Michael Ndukwe
Michael Ndukwe5 месяцев назад

She Dey inhale fuel 😔🤦‍♂️ and she don high

Фото профиля President Solomon 'Dimeji
President Solomon 'Dimeji5 месяцев назад

She's getting high by inhaling petrol

Фото профиля Ike
Ike5 месяцев назад

She don high she was sniffing the fuel

Фото профиля AK Rich
AK Rich5 месяцев назад

This one dey use one stone kill two birds She dey high dey thief fuel at the same time

Фото профиля Jayvon
Jayvon5 месяцев назад

She Dey sniff the petrol. E dey high person normally

Фото профиля Don KofiAdM1N 🎖️🎖️🎖️
Don KofiAdM1N 🎖️🎖️🎖️5 месяцев назад

They will start calling it pregnancy cravings now lol na so I see one too wey Dey sniff the gas wey Dey commot inside toilet pipe them say na pregnancy cravings lol 😂

Фото профиля Turbo 🥶
Turbo 🥶5 месяцев назад

Be like this constant action to get high Don affect am. See as she be like mumu

Фото профиля DFS_RAY
DFS_RAY5 месяцев назад

She’s vimiting there She Dey pregnant 🤰

Фото профиля Sara henderson
Sara henderson5 месяцев назад

She's inhaling a laughing gas from that bikes petrol rank. It gets you freaking high, and not good for one's health

Фото профиля Jahbbar
Jahbbar5 месяцев назад

She's getting high on petrol fume

Фото профиля EJANLA🐬 OF GWAGWALADA
EJANLA🐬 OF GWAGWALADA5 месяцев назад

She dey inhale petrol for highness … na aboki highness

Похожие видео