Loading video...
Video Failed to Load
Abeg When Davido act this skit ?😂
10 Comments

Kiligan1 year ago
This skit was made I think 3 years ago, it showed the real meaning of humility

N.C.E.P💡🧠1 year ago
Davido is just a simple guy who's just enjoying and exploring every sphere of life.

imran jubril Gbolahan1 year ago
Na Ai like this watch this

Ara Cash1 year ago
The skit was like 3 years ago

Graduate🎓1 year ago
He don finally leave music for big wiz 😭😂😭

Godswill 💫1 year ago
OBO have many talent and that's why he is call 001 the one that have kid inside his name

THE KINGPIN 💯1 year ago
About 4 yrs back

Mayor of Benin ♒️1 year ago
Even the acting e no still sabi 😂

GBEMISOLA CFC💙1 year ago
E don tey na😂🤣🤣 Where you dey Dami?

Maximus Dex1 year ago
That slap go wake the dead.... 😭😭😭😭 Davido na your boi Ke 🤣😂🤣😂🤣
Related Videos
3:52
Sensitive content
Which kain skit be this 😂?? Rated 18 abeg 🔞
Oyindamola🙄
400,192 views • 1 year ago
